album cover
Beta Pikin (French Remix)
22,903
World
Beta Pikin (French Remix) was released on November 25, 2014 by 5Star Music as a part of the album Ofeshe - Single
album cover
Release DateNovember 25, 2014
Label5Star Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM129

Lyrics

Ehn, hehe
Ehn, heh
Ehn, the ladies
Ehn, okay (It's Del B on the beat)
Beta pikin, ah, you look like your mama pikin
See as your body dey pokon pikin
E be like say you dey sabi the thing, fine girl
Beta pikin, ah, you look like your mama pikin
See as your body dey pokon pikin
E be like say you dey sabi the thing, fine girl
Ah, fine girl, sexy girl
Heh, fine girl, is a golden girl
Heh, fine girl, sexy girl
Heh, fine girl, is a golden girl
Oh, my l-l-l-l-l-l-lady
Give it to me, fine girl
Oh, my l-l-l-l-l-l-lady
Give it to me, sexy girl
Oh, my l-l-l-l-l-l-lady
Give it to me, fine girl, eh (Oh)
No-no, no-no-no, sexy girl
Sweety, later
I like to meet ya
I know say you feeling the boy
But you give me the buga style
Okay, condonser
I just wanna know ya
Your backside dey buga o
And I see you go sabi o, eh
Looking sweet, the way you dey do me the rororo, eh
No, no, no, nobody else can be sweeter, eh (Eh, okay)
Beta pikin, ah, you look like your mama pikin
See as your body dey pokon pikin
E be like say you dey sabi the thing, fine girl
Beta pikin, ah, you look like your mama pikin
See as your body dey pokon pikin
E be like say you dey sabi the thing, fine girl
Ah, fine girl, sexy girl
Heh, fine girl, is a golden girl
Heh, fine girl, sexy girl
Heh, fine girl, is a golden girl
Oh, my l-l-l-l-l-l-lady
Give it to me, fine girl
Oh, my l-l-l-l-l-l-lady
Give it to me, sexy girl
Oh, my l-l-l-l-l-l-lady
Give it to me, fine girl, eh (Oh)
No-no, no-no-no, sexy girl
My sugar, my sugar, eh
I know not another, eh
And you know that I want only you
So anywhere you go, I go follow you
Go follow you, all over you
Giving you, giving you, 'cause you're my boo
Yes, you're my boo, and I love you
Oh, no tell me no do, eh
Looking sweet, the way you dey do me the rororo, eh
No, no, no, nobody else can be sweeter, eh (Eh, okay)
Beta pikin, ah, you look like your mama pikin
See as your body dey pokon pikin
E be like say you dey sabi the thing, fine girl
Beta pikin, ah, you look like your mama pikin
See as your body dey pokon pikin
E be like say you dey sabi the thing, fine girl
Ah, fine girl, sexy girl
Heh, fine girl, is a golden girl
Heh, fine girl, sexy girl
Heh, fine girl, is a golden girl
Oh, my l-l-l-l-l-l-lady
Give it to me, fine girl
Oh, my l-l-l-l-l-l-lady
Give it to me, sexy girl
Oh, my l-l-l-l-l-l-lady
Give it to me, fine girl, eh (Oh)
No-no, no-no-no, sexy girl (Eh, okay)
Beta pikin, ah, you look like your mama pikin
See as your body dey pokon pikin
E be like say you dey sabi the thing, fine girl
Beta pikin, ah, you look like your mama pikin
See as your body dey pokon pikin
E be like say you dey sabi the thing, fine girl
Ah, fine girl, sexy girl
Heh, fine girl, is a golden girl
Heh, fine girl, sexy girl
Heh, fine girl, is a golden girl
Written by: Harrison Tare Okiri
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...