Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Harrysong
Harrysong
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Harrysong
Harrysong
Songwriter
Harrison Tare Okiri
Harrison Tare Okiri
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Del B
Del B
Producer

Lyrics

Ehn Ehn Ehn The ladies Ehn, ok Beta pikin, ah, you look like your mama pikin See as your body dey pokon pikin E be like say you sabi the thing, fine girl Beta pikin, ah, you look like your mama pikin See as your body dey pokon pikin E be like say you sabi the thing, fine girl Ah, fine girl, sexy girl Fine girl, is a golden girl Ah, fine girl, sexy girl Fine girl, is a golden girl All my la la la la la ladies give it to me Fine girl All my la la la la la ladies give it to me Sexy girl All my la la la la la ladies give it to me Fine girl heyyyy oh no no no no no Sexy girl Sweety, later i like e to meet ya I know say you feeling the boy, but you give me the buga style Okay condonser, I just wanna know ya Your backside dey buga oh, and i see you go sabi oh, eh Looking sweet the way you dey do me you know know know No no no nobody else can be sweeter eh Beta pikin, ah, you look like your mama pikin See as your body dey pokon pikin E be like say you sabi the thing, fine girl Beta pikin, ah, you look like your mama pikin See as your body dey pokon pikin E be like say you sabi the thing, fine girl Ah, fine girl, sexy girl Fine girl, is a golden girl Ah, fine girl, sexy girl Fine girl, is a golden girl All my la la la la la ladies give it to me Fine girl All my la la la la la ladies give it to me Sexy girl All my la la la la la ladies give it to me Fine girl heyyyy oh no no no no no Sexy girl My sugar my sugar, eh I know not another, eh And you know that i want only you So anywhere you go i go follow you I go follow you, all over you Giving you giving you cause you're my boo Yes you're my boo, and i love you oh No time me nor do Looking sweet the way you dey do me you know know know No no no nobody else can be sweeter eh Beta pikin, ah, you look like your mama pikin See as your body dey pokon pikin E be like say you sabi the thing, fine girl Beta pikin, ah, you look like your mama pikin See as your body dey pokon pikin E be like say you sabi the thing, fine girl Ah, fine girl, sexy girl Fine girl, is a golden girl Ah, fine girl, sexy girl Fine girl, is a golden girl All my la la la la la ladies give it to me Fine girl All my la la la la la ladies give it to me Sexy girl All my la la la la la ladies give it to me Fine girl heyyyy oh no no no no no Sexy girl Beta pikin, ah, you look like your mama pikin See as your body dey pokon pikin E be like say you sabi the thing, fine girl Beta pikin, ah, you look like your mama pikin See as your body dey pokon pikin E be like say you sabi the thing, fine girl Ah, fine girl, sexy girl Fine girl, is a golden girl Ah, fine girl, sexy girl Fine girl, is a golden girl
Writer(s): Harrison Okiri Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out