Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Harrysong
Harrysong
Performer
KCee
KCee
Performer
Olamide
Olamide
Performer
Iyanya
Iyanya
Performer
Orezi
Orezi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Harrysong
Harrysong
Songwriter
Olamide
Olamide
Songwriter
Iyanya
Iyanya
Songwriter
Harrison Tare Okiri
Harrison Tare Okiri
Songwriter
Kingsley Okonkwo
Kingsley Okonkwo
Songwriter
Esegine Allen
Esegine Allen
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Doctor Amir
Doctor Amir
Producer

Lyrics

After the reggae play the blues The blues the blues Make you do as I do I do, I do Enjoy yourself baby boo Bae boo, Bae boo 'Cause even your boo get a boo A boo, a boo Share the Gala, share the booze The booze, the booze Everybody wanna groove They groove, they groove As far as E-money dey pay Dey pay, dey pay Skiibii o pop champagne oh ah ah Bobo see baddo wey dem dey boo Dey boo, dey boo He don turn Amokachi the bull The bull, the bull See money for floor like swimming pool The pool, the pool Eh dey gimme wings like Redi bull The bull, the bull Baby anything you want make I do I do, I do I no be tiger back to my bull My bull, my bull Oya now, our master oh E dey gbadun oh If your body touch omoge she go get belle Jesu After the reggae play the blues The blues the blues Make you do as I do I do, I do Enjoy yourself baby boo Bae boo, Bae boo 'Cause even your boo get a boo A boo, a boo Share the Gala, share the booze The booze, the booze Everybody wanna groove They groove, they groove As far as E-money dey pay Dey pay, dey pay Skiibii o pop champagne oh ah ah Ladies call me talk and do I talk, I do 'Cause I no dey for Cock and bull The bull, the bull Dance for reggae, dance my blues The blues, the blues Na turn by turn life dey do Dey do, dey do Oya my madam Dance for me my madam I like how you gbalam I'll spray you many dollar eh Oya my madam, dance for me my madam I like how you gbalam I'll spray you many dollar eh After the reggae play the blues The blues the blues Make you do as I do I do, I do Enjoy yourself baby boo Bae boo, Bae boo 'Cause even your boo get a boo A boo, a boo Share the Gala, share the booze The booze, the booze Everybody wanna groove They groove, they groove As far as E-money dey pay Dey pay, dey pay Skiibii o pop champagne oh ah ah Baby say I'm more than good His good, his good Na me dey put am in the mood oh In mood, in mood Baby come over my place oh My place, my place Make you dance the reggae, dance the blues The blues, the blues If you give am to me I go take am Take am I like the way you dey shake am Shake am Call me daddy, I go call you mummy ooh I like the way you dey take am Take am Na only you wey no dey fake am Fake am I call you mummy Just call me daddy oh, daddy Because After the reggae play the blues The blues the blues Make you do as I do I do, I do Enjoy yourself baby boo Bae boo, Bae boo 'Cause even your boo get a boo A boo, a boo Share the Gala, share the booze The booze, the booze Everybody wanna groove They groove, they groove As far as E-money dey pay Dey pay, dey pay Skiibii o pop champagne oh ah ah No go think am, na dollar we spend no be cefa Ah ah Na enjoyment I dey, 'cause me no come this life to suffer Eh eh Enugu girls dem like to do To do, to do As long as you get money to boost To boost, to boost Baby your baka big like Toolz Like Toolz, like Toolz Follow me come and pay your dues Your dues, your dues I know that you're feeling the nigga oh Nigga oh And na my money, you feeling the nikka oh Nikka oh, Nikka Tinini Tanana nita Sapala biko ntaa After the reggae play the blues The blues the blues Make you do as I do I do, I do Enjoy yourself baby boo Bae boo, Bae boo Even your boo get a boo A boo, a boo Share the Gala, share the booze The booze, the booze Everybody wanna groove They groove, they groove As far as E-money dey pay Dey pay, dey pay Skiibii o pop champagne oh ah ah
Writer(s): Harrison Okiri Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out