Lyrics

It's Victor AD na, na, na, yeah (Wow, it's K-K-K-Kizzybeatz) Bros E for better if them slap me Say e for better make dem throw me punch I just got back from London Aye! My people still dey sell their vote For bag of rice wey no carry beans The food no go complete if e no carry meat Aye Before I see welcome to Nigeria Na blackout I take know say I dey Nigeria It's so painful Say the story no change at all And it's so painful Say the leaders no change at all I believe say you get the voltage and power to rise when I fall Na the reason why I put you there I believe say you get everything to make this people tall Na the reason why I put you there And now you don dey break my heart Say, make the people cry No be the reason why I put you there And if I get the power to change it, I go bring you down But who next I go put for there? And I say Oh why? Oh why? Oh, ah-ah-ah-ai Oh why? Oh why? Oh, eh-eh Oh why? Oh why? Oh, eh-eh, eh-eh Oh why? Oh why? Oh (Erigga Paperboi, okay) As e dey pain me eh What if I tell you I was right and I tell you, you were wrong? That everything will be alright But only inside my song you will find peace of mind Because in a crazy world Who everybody dey call craze, na him normal Check Instablog Which country for this world dey use 50 years do light I dey London dey drive, I no even use full-light 'Cause everywhere bright, even bright pass we leaders For their mind, we be smallie with primary three reader Tobore say he dey go stadium, na big kolo As we dey see am so, e wear reach for party polo So when you feel say you dey fool us with yeye promise We dey fool you too, your lies dey make us wan vomit I believe say you get the voltage and power to rise when I fall Na the reason why I put you there I believe say you get everything to make this people tall Na the reason why I put you there And now you don dey break my heart Say, make the people cry No be the reason why I put you there And if I get the power to change it, I go bring you down But who next I go put for there? And I say Oh why? Oh why? Oh, ah-ah-ah-ai Oh why? Oh why? Oh, eh-eh Oh why? Oh why? Oh, eh-eh, eh-eh Oh why? Oh why? Oh As e dey pain me eh
Writer(s): Kenneth Lucas, Wayne K Richardson Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out