Music Video

Hello Mummy
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Oga Network
Oga Network
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Evans Ifeanyibema
Evans Ifeanyibema
Songwriter
M/M Swaps
M/M Swaps
Arranger
PRODUCTION & ENGINEERING
Soshyne
Soshyne
Producer

Lyrics

Hallelujah boys Hallelujah boys Hello mummy I think you need to pray for me Everything wey you say make I no do If I reach Eko na him I come dey do I don dey smoke igbo, I don too go love olosho Hello mummy I know say something dey wrong with me I know say this my new self no be me But I no come know where I leave the real me Hello mummy I make another life wey I think say na better life We dey smoke dey blow dey laugh But now see me see my life Hello mummy Wetin dey worry me self Mummy I no know wetin dey worry me Wetin dey worry me self Mummy I no know wetin dey worry me Wetin dey worry me self Mummy I no know wetin dey worry me Ha wetin dey worry me Mommy I no know wetin dey worry me All my friends wey be say All of us dey gather dey Under the sun under the rain Small money come I no come ask them say how them dey They help me push my motor when my motor down Now I drive pass them I no even wind down No go blame anybody Na me go tattoo for body Leave who draw am for my body Because na me give am body Amahom ihe nmere madu get dire me uchen mo Odika isi na mgabakam, odika l barrow ohmo ohmem Mummy ogimi na ewoh Hello mummy (Hello mummy I think you need to pray for me) Everything wey you say make I no do If I reach eko na him I come dey do I don dey smoke igbo, I don too go love olosho Hello mummy I dey love the girls wey tall come get bigi waist No be small money na in we dey here dey waste Bad bad it's come dey sweeti pass chocolate Mummy pray for me before to get sense go late Wetin dey worry me self Mummy I no know wetin dey worry me Wetin dey worry me self Mummy I no know wetin dey worry me Wetin dey worry me self Mummy I no know wetin dey worry me Ha Wetin dey worry me Mummy I no know wetin dey worry me I no dey fit to fail, I no dey fit to stay without olosho If na medicine I don take am overdose And the thing dey worry me Swamps, swamps And it's network on this oh oh oh Mommy I no know wetin dey worry me Thank you for banking with us
Writer(s): Francis Abiose, Evans Ifeanyibema Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out