album cover
No Jonze
album cover
00:00
00:05
00:20
00:35
00:40
00:45
00:50
01:05
01:10
01:20
01:35
01:45
01:50
02:00
02:20
02:25
00:00
02:37
Past 7 Days
No Jonze was discovered most frequently at around 20 seconds into the song during the past week

Lyrics

[Verse 1]
Don't need apologies
Keep the same energy
I no dey chill with frenemies
If e no concern you, just comot body
Ummmm
You know say me I no get iṣoro
If you get money better niṣo
This kind of gbẹdu scatter igboro
Patoranking, and there's no other me
[Chorus]
Make you no go dey jonze
Like say you drag ilolo
You dey hear the sample lolo
And your head dey touch you no know
Make you no go dey jonze
Like say you drag ilolo
You dey hear the sample lolo
And your head dey touch you no know
[Refrain]
My money big Ọganigwe
My money big Ọganigwe
Bend down, whine and scatter the place
Dem dey dance and scatter the place
My money big Ọganigwe
My money big Ọganigwe
Bend down, whine and scatter the place
Dem dey dance and scatter the place
[Chorus]
Make you no go dey jonze
Like say you drag ilolo
You dey hear the sample lolo
And your head dey touch you no know
Make you no go dey jonze
Like say you drag ilolo
You dey hear the sample lolo
And your head dey touch you no know
[Verse 2]
Man ah come up with some kind rhythm
Wey me I cook up inna my kitchen
Sweet body like goal inna dying minute
Hey hey hey
Hey hey hey
Body language telling you to jo
When you hear the gbẹdu, make you dance and polongo
Inna the party we go flex and jogodo
Scatter your ololo
[Chorus]
Make you no go dey jonze
Like say you drag ilolo
You dey hear the sample lolo
And your head dey touch you no know
Make you no go dey jonze
Like say you drag ilolo
You dey hear the sample lolo
And your head dey touch you no know
[Refrain]
My money big Ọganigwe
My money big Ọganigwe
Bend down, whine and scatter the place
Dem dey dance and scatter the place
My money big Ọganigwe
My money big Ọganigwe
Bend down, whine and scatter the place
Dem dey dance and scatter the place
[Outro]
Make you no go dey jonze
Like say you drag ilolo
You dey hear the sample lolo
And your head dey touch you no know
Written by: Elvis Akujobi, MICHAEL OVIE IKAKA, Patoranking
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...