Lyrics

Oloun Classic You be like plaintain chips when I been in traffic all day You be like 100 litres when fuel scarcity don dey You be like Nepa bring light for one whole night a day You be like road wey dem fix pothole just yesterday You be like police wey no ask for bribe Conductor wey dey get change I wonder where they found you Love to be around you Doesn't look that way But it's beauty that surrounds you Tanker wey no leak water Terminal wey no get hold up on a day of Redeem camp I no fit dey risk am But for you I go think am So baby let me be your Lagos love I wanna be your Lagos love Oh baby let me be your Lagos love I wanna be your Lagos love We are small chops in Saturday wedding Together we are Akara and Ogi in a morning setting Together baby I am so certain that you're the one for me There's no other person Bole to your ekpa Bread to your ewa Every single day know that I'm a lucky fella Nobody better You're so rare like danfo with AC Girl let me be your Lagos love I wanna be your Lagos love Oh baby let me be your Lagos love I wanna be your Lagos love Oloun Ninu Eko you're number one sisi Na you I go still reason And when you go missing It's like Alte vibes with no (?) Ninu Eko you're number one sisi Na you I go still reason And when you go missing It's like Alte vibes with no (?) Let me be your Lagos love I wanna be your Lagos love Oh baby let me be your Lagos love I wanna be your Lagos love Oloun
Writer(s): Akitoye Balogun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out