Credits
COMPOSITION & LYRICS
MUSA SHAFFA AKILAH
Songwriter
Lyrics
[Verse 1]
See I, listen to the universe
And from everything she told me we have
No reason whatsoever not to be together
Love knows no boundaries and
I am hungry and the hunger is for everything we stand for
And love is all I ask for
I want more, miss me
[Verse 2]
Parasite
Spread all my money on her neckless first night
Uhm! things she did for me
Was her name for me yeah!
[Verse 3]
You know some Hausa people no dey chop Amala
Now I dey chop Amala
She dey make Amala
[Verse 4]
Omo she sabi make Amala
You know sey some Hausa people no dey chop Amala
Now I dey chop Amala
She dey make Amala
[Verse 5]
Omo she sabi make amala
Oh lord! tell me why Funmi leave me so
Tell me whey she no really wan know
How I dey do right now, do right now
[Verse 6]
The little Yoruba wey I sabi me I wan take marry her
Me I wan take carry her, me I wan take marry you
Na the little Yoruba wey I sabi me I wan take marry her
Me I wan take carry her, me I wan take marry you
[Verse 7]
You know some Hausa people no dey chop Amala
Now I dey chop Amala
She dey make Amala
Omo she sabi make Amala
[Verse 8]
Baby all year me love you no doubt
Why you wanna bring this wall of Jericho down
Down (Down)
Got my world spinning like the Merry go round
Round round
[Verse 9]
And baby that's bad, bad
Fly to the moon and back for you
There is nothing that I won't do
Funmi please come back to me
[Verse 10]
Funmi please come back to me
Fly to the moon and back for you
There is nothing that I won't do
Funmi please come back to me
[Verse 11]
Funmi please come back to me
Oh oh oh oh ohhh!
Don't leave yeah
Don't leave me
Oh oh oh oh ohhh!
Don't leave me
Don't leave me (Oh Funmilayo, layo)
[Verse 12]
The little Yoruba wey I sabi me see I wan take marry her
Me I wan take carry her, me I wan take marry you
Written by: MUSA SHAFFA AKILAH