Lyrics

Asa nwa, asa nwa, asa nwa baby Do you see how we quick come again I dey feel like a duncana mighty Uju uju Obianuju Lovu gi di kwa egwu When i think about the things you do Something dey tell me to marry you To marry you Obianuju Lovu gi di kwa egwu When i think about the things you do Something dey tell me to marry you Because everything Na you Anything i do Na you Anytime when i wan enjoy Na you Anytime i want to laugh Na you When i want shokoto Na you When i go sokoto Na you Odi kololo kolo Na you Na you you you you Na you Chai Ihe o nwata nwanyi I swear you too fine e Anytime we dey for the club dey wine All the guest they go want to die e Nwa mara mma di ka honey If na lie make you ask ifeanyi So many chics dem a come dey love me But na only you who can be my wifey Eh I dey pray i dey cast and bind-ey Anything wey go make us fight-ey I no go lie it's a made up mind-ey You be the best quality of wifey Because everything Na you Anything i do Na you Anytime i wan enjoy Na you Anytime i want to laugh Na you Eh When i want shokoto Na you When i go sokoto Na you Odi kolo dikololo Na you Na you you you you Na you Biko obianuju Obianuju uju bi ko Na you be my only thing Na you, na you, na you E wo e wo Obianuju uju biko Na you, na you na, you na you E wo e wo I no tell you say you be Asa nwa, asa nwa, asa nwa baby Some see the way i dey love you Some of them dey talk say na juju Some people dey call me mumu Some of them dey call me oluku It doesn't matter wetin them do My baby ma nu ji owu Uju ma sori Asa nwa, asa nwa, asa nwa baby O lo o lo I want to show them say na you You're my baby You're my baby eh Baby you you you Obianuju Lovu gi di kwa egwu When i think about the things you do Something dey tell me to marry you Obianuju Lovu gi di kwa egwu When i think about the things you do Something dey tell me to marry you Because everything Na you Anything i do Na you Anytime when i wan enjoy Na you Anytime i want to laugh Na you When i want shokoto Na you When i go sokoto Na you Odi kololo kolo Na you Na you you you you Na you Baby, make dem no think am oh Obianuju uju bi ko Na you, na you, na you E wo e wo Obianuju uju biko Na you, na you na, you na you E wo e wo Dem know say you be Asa nwa, asa nwa, asa nwa baby Nwa baby You be (baby, honey) Nwa baby Only Dem know say you be Asa nwa, asa nwa, asa nwa baby Nwa baby nwa baby On a on a on a Mighty love O lo o lo You u u Uju u Baby, obu duncana mighty love Your 17 18 19 eh Baby, i say Your 17 18 19 n'egbu egbu eh
Writer(s): Duncan Wene Mighty Okechukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out