album cover
album cover
Freedom was released on May 30, 2019 by Banku Music as a part of the album Freedom - Single
May 30, 2019
LabelBanku Music
LanguageEnglish
BPM127
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
Farming
Freedom
Farming
[Verse 2]
Zagadat
[Verse 3]
Freedom
Farming
Freedom
Farming
Freedom
[Verse 4]
Where we dey get food from - Farming
If you want chop cocoyam
Wey you no steal from any farm
Zagadat
Cauz u dey own your own farm
Freedom
Farming oh Farming
Freedom oo Freedom
Farming yo Farming
Freedom mo Freedom
[Verse 5]
Where we dey get food from
Farming
If you want chop cocoyam
Wey you no steal from any farm
Cauz u dey own your own farm
Freedom
Ibe like when you get business
Wey edey grow edey get success
You go know sey you get fitness
There nor u for change your steps
[Verse 6]
Upgrade if you know you go fit
Carry tools don’t wait for defeat
Push hard u for go you be lit
No lose guard don’t hesitate
[Verse 7]
Farming Farming Farming
Freedom Freedom Freedom
[Verse 8]
Mo farming
Mo freedom
Mo farming
Mo freedom
Aaaaaa
[Verse 9]
You get job u go get new friends
Businessmen and shareholders
Money come u for buy more shares
Invest get more interest
[Verse 10]
Farming yo Farming
Freedom mo Freedom
Farming yo Farming
Freedom oo Freedom
[Verse 11]
Where we dey get food from
Farming
If you want chop cocoyam
Wey you no steal from any farm
Cauz u dey own your own farm
Freedom
Ibe like when you get business
Wey edey grow edey get success
You go know sey you get fitness
There nor u for change your steps
[Verse 12]
Upgrade if you know you go fit
Carry tools don’t wait for defeat
Push hard u for go you be lit
No lose guard don’t hesitate
Farming Farming Farming
Freedom Freedom Freedom
Mo farming
Mo freedom
Mo farming
Mo freedom
Aaaaaa
[Verse 13]
Farming
Freedom
Farming
Freedom
Farming
Freedom
Farming
Freedom
[Verse 14]
Mo Farming
Mo Freedom
Mo Farming
Mo Freedom
Mo Farming
Mo Freedom
Mo Farming
Mo Freedom
Mo Farming
Written by: Oluwatosin Oluwole Ajibade, Ronald Banful, Derick Obuobie Junior
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...