Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
DJ Neptune
DJ Neptune
Performer
Joeboy
Joeboy
Performer
Mr Eazi
Mr Eazi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Composer
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Composer
Patrick Imohiosen
Patrick Imohiosen
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Magic Beatz
Magic Beatz
Producer
Magic Sticks
Magic Sticks
Producer

Lyrics

Greatness DJ Neptune Joeboy 'pon deck Nkan to ba fe, lo ma get se ko ma lo be (Awo) Body on je, je, je Atarodo, omo you dey pepper dem ah ah Toyin tomato causing gobe o Lepa jo peperepe jo wo ma se me le se ye I don't wanna hear say I don't wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I no go like am if I see you with another man I don't wanna hear say I don't wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I don't wanna see you with Nobody, Nobody Nobody, Nobody Nobody, Nobody, no Don't wanna see you with Nobody, Nobody Nobody, Nobody Nobody, Nobody, no (It's your boy Eazi) (Zagadat) Baby this your body no be here I tell you say you fine you no dey hear Me I no be dundi, dundi I see you with di Soji, Soji Anyway me I no go care (Na only you I dey want I swear) So don't waste time baby ma ro se o yeah 'Cause E be you I want, E be you I dey want o I go prove my love, I go risk it all o (Eh, eh, eh) I don't wanna hear say I don't wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I no go like am if I see you with another man I don't wanna hear say I don't wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I don't wanna see you with Nobody, Nobody Nobody, Nobody Nobody, Nobody, no Don't wanna see you with Nobody, Nobody Nobody, Nobody Nobody, Nobody, no Baddest (Joe, Joe, Joeboy 'pon deck) DJ Neptune, hit me Sounds of Neptune
Writer(s): Oluwatosin Ajibade, Joseph Akinfenwa Donus, Patrick Imohiosen Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out