Music Video

Woman
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Chopstix
Chopstix
Performer
OLAGUNDOYE MALCOLM
OLAGUNDOYE MALCOLM
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Malcolm Olagundoye
Malcolm Olagundoye
Songwriter

Lyrics

Girl you got da body wey fit wound person Wound person Anytime I see u, u bring blessing Bring blessing Girl u got da body wey fit catch fire Catch fire Any time I see u, girl u get me high Get me high She say she loving the undercover oh She say she liking my anaconda eh She know her waist e dey causey wahala oh But me I no send I like her like dat oh But dat girl be my woman oh Oh!!!! she my woman oh She ride me like a wheel barrow Oh like a wheel barrow I don crase for my woman oh Oh!! na my woman oh She ride me like a wheel barrow Oh like a wheel barrow I say baby tell em As tell em Tell me please tell me, tell me the melody Sey make other girls dem jealous So I jealous sey I gbado ur body So one no man can satisfy her She need more wood to the fire So my friends sey me no go for wife her And nothing I can do about that Some my girls gimme your love
Writer(s): Malcolm James Olagundoye, Damini Ebunoluwa Ogulu, Christopher Omenye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out