Lyrics

(Ain't nobody badder than) (It's your boy Ycee) Shoutout for my people wey sabi Shoutout to the people wey dey hustle in the street Shoutout to the person wey dey make my song dey hit oh Shoutout to that mama wey dey hustle in the street (gbes) Shoutout to the people wey sabi Shoutout to the brother wey dey hustle in the street Shoutout to the chairman wey dey make my song dey hit Oh, I tuale for you One tuale for you Oya da dem say me I no go try to hustle make I work Dem say me I no go fit to make am see me now Oya, wetin dey do you ooo Oya pekele pekele Arugbo je gbe se Talo ma ba sanwo mi o mo (mi o mo ooo) Why-why you dey chook your mouth for my own hustle oh Why you dey put your reggae for my own blues oh Tokini tokini, ton-ton rigi agbala je fu Paburakata furo nini wo lala milolo egba That's the voice of the streets That's the voice of the streets Oya na, tuale for my people wey sabi Tuale for the person wey dey make my song dey hit Tuale for the baba wey dey hustle in the street Tuale for the iya wey dey hustle hard, na-na-na-na-na-na-na Tuale for my people one time more Gbosa for my people two time more Shout hallelujah one time more Shout hallelujah one time more Ain't nobody badder than Shoutout goes to daddy ati mummy Three gbosa shoutout to Wayne ati everybody Shoutout to awon temi ni gboro won shi ma gbo mi And no be by my power Baba God iwo lo shomi, shomi Shoutout to the fans showing love You give me life you know? Shoutout to the haters wey dey diss, wey dey doubt the flow Went from overlook to overbook, you know how long it took I write the verse, I murder hook You bring the beef you sabi cook Shoutout to the girls tryna wife the man Shoutout to the hot producers wey ignite the jam Baba God on top, na you wey certify the plan Shoutout to the man with guapp bigger than that rubber band Shout-out to the bloggers wey dey try to bring me down Make una stop am, ema dan where I dey e no dey frown Started from the bottom omo Ikorodu I stan Ti ba make eh shoma bami ya photo, je kin gboran Na me know wetin I see, before everything start to dey rosy Olofo ni everybody lori Instagram You are too nosy If you no get money, na problem If you no get money, serious problem oo Shoutout to God Shoutout to Iya teacher Shoutout to the street, awon lo n ko mije bi pizza (aiin) Awon lo n ro orin mi Awon lo n gbo orin mi Toba ti ra orin mi won tun ma jijo si orin mi (opor) Nobody die, I say nobody scatter Enemies go fry dem go gbes bi ti jaga Hain-hain call me small doctor Agbewe je oganla Alaafin omo better, omo ton so, omo iya teacher Aiin Tokini-tokini, ton-ton rigi agbala je fu Paburakata furo nini wo lala milolo egba That's the voice of the streets Aaiin, that's the voice of the streets Oya na, tuale for my people wey sabi Tuale for the person wey dey make my song dey hit Tuale for the baba wey dey hustle in the street Tuale for the iya wey dey hustle hard, na-na-na-na-na-na-na Tuale for my people one time more Gbosa for my people two time more Shout hallelujah one time more Shout hallelujah one time more One time more ooh ah Na-na-na-na-na-na, na-na-na-na-na Tuale, tuale, tuale (It's STG)
Writer(s): Temidayo Rapheal Omoniyi, Adekunle Temitope, Oludemilade Alejo, Deborah Joshua Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out