Lyrics

Wawawa eh eh crayon o (Unusual figure eight o) Hala wire wire oh omo shokala Vennessa Sandra Cassandra oh Ibadi na fire designer buy her designer oh You cannot deny her para para para oh Awon boys to para (Cheee) My body don dey pain me o Give me love no stress me o My phone e don dey ring o I (Ehn ehn Cheee) As she touch my body o (Ehn ehn) Body come gum body o My body don dey sweet me o I Lady o whine am for me no come Dey quench my fire (Oh my fire) Lady o give love o no come Dey tease my ginger (Oh my ginger) Yeah yeah yeah Unusual figure eight wey dey always burst My brain Ikebe super figure eight Nwayor nwayor shake your waist (Nwayor) Unusual figure eight (Figure eight oh) Wey Dey always burst my brain Ikebe super figure eight nwayor nwayor Shake your waist yeh (Unusual Unusual figure eight oh oh) As I go oyinbo man country Dem show me love for oyinbo man country My music dey break all the boundaries oh yeh naso (Naso) As I go oyinbo man country I Killy shows for oyinbo country My sound dey scatter the boundaries oh yeh naso (Naso) Gawu Lepa gawu oh Orobo Boserediyen osha fe pka mi o (Orobo) Gawu lepa gawu Lepa gawu oh (Orobo) Do your best and leave the rest for God oh Onono Lady o whine am for me no come Dey quench my fire (Oh my fire) Lady o give love o no come Dey tease my ginger (Oh my ginger) Yeah yeah yeah Unusual figure eight wey dey always burst My brain Ikebe super figure eight Nwayor nwayor shake your waist (Nwayor) Unusual figure eight (Figure eight oh) Wey Dey always burst my brain Ikebe super figure eight Nwayor nwayor shake your waist yeh (Unusual Unusual figure eight oh oh) (Unusual Unusual figure eight oh oh) Unusual Unusual figure eight (Vibes)
Writer(s): Tremaine Aldon Neverson, Aubrey Graham, Ezekiel Lewis, Floyd Bentley, Melvin Moore, Dexter Wansel, John Maultsby, Warren Felder, Andrew Wansel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out