Lyrics

O na-na-na Ye Hu ro hu ro Ha ha Call me zinoleesky Oye e e è iye e e Me as gaht a longway to go And i go reach plenty place shey you know 50 song am still counting Just one song another person blow ye This kind life na grace o And i go pour plenty shayo for face o o Then b dey say make i lay low But to ba je to rin how much u want my mail o Shey be na that same boy wey dem b no wan see for Hood, na me ponle but shugbon won le ba rara won le mu . Shey be na that same boy wey dem b no wan see for Hood, na me ponle but shugbon won le ba rara won le mu Somebody po-po Somebody call on the po-po Ye-ye Somebody po-po Move ur body and dance like po-po O o o Somebody po-po Somebody call on the po-po Ye-ye Somebody po-po Move ur body and dance like po-po Won fe mo oun ton be lo kan mi Won fe mo colour mi Won fe mo bi mo shey se Ti mo fin gba raba ni Kole ye won Oti ye ka ti le wan-an We over look their mistake we forgive and give thanks . Shey be na that same boy wey dem b no wan see for Hood, na me ponle but shugbon won le ba rara won le mu . Shey be na that same boy wey dem b no wan see for Hood, na me ponle but shugbon won le ba rara won le mu Somebody po-po Somebody call on the po-po Ye-ye Somebody po-po Move ur body and dance like po-po O o o Somebody po-po Somebody call on the po-po Ye-ye Somebody po-po
Writer(s): Mudashiru Olajide, Oyinde Azeez Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out