album cover
Dantata
album cover
00:00
00:15
00:20
00:35
00:40
00:55
01:00
01:15
01:25
01:35
01:40
02:20
02:35
02:40
00:00
02:51
Past 7 Days
Dantata was discovered most frequently at around 1 minutes and 15 seconds into the song during the past week

Lyrics

[Intro]
Huh!
[Chorus]
Girl, your body o
Fire girl, you turn me on (Fire girl, you turn me on)
She call me Papillon
Baby tell me say I sabi gan-an (Baby tell me say I sabi gan-an)
She's from Babylon (She's from Babylon)
Tell me say she like to party gan-an (Tell me say she like to party gan-an)
Emi gan-an giran (Emi gan-an giran)
Ṣo mọ, baby, mo le tẹ million? (Ṣo mọ, baby, mo le tẹ million?)
Baby, why? Why?
Why your body bad like that?
Ṣe you know say I get money like Dantata ṣa?
Baby, ka ṣe paapaapa
Back it up, make e drop for your bank account
Why? Why your body bad like that?
Ṣe you know say I get money like Dantata ṣa?
Baby, ka ṣe paapaapa
Back it up, make e drop for your bank account
[Refrain]
Ahn-ahn, Oluwa, jọọ, ṣaanu ọmọ rẹ
I don carry Ọnọmẹ, give am belle
But I still want Nẹnẹ
Ahn! Oluwa, jọọ, ṣaanu ọmọ rẹ o
I don carry Ọnọmẹ, give am belle
But I still want Nẹnẹ o
[Verse 1]
Uhn, emi Zino naa ni o
Mm, Ibebedi yii tan mi o
Mo ti wo ibadi lọ, maa ya picture mi o
Hm, fi 'bebedi yii han mi o
O le wọn o, o le wọn
Why dem dey beef me? O ye wọn o
Me, I know my people from day one
Ori mi ni mo lo bi ti K1
Ẹ wọmọ to n le wọn o
This one no dey do make up
We go come back when we break up
Don't have to say nothing
[Chorus]
Girl, your body o (Girl, your body o)
Fire girl, you turn me on (Fire girl, you turn me on)
She call me Papillon (She call me Papillon)
Baby tell me say I sabi gan-an (Baby tell me say I sabi gan-an)
She's from Babylon (She's from Babylon)
Tell me say she like to party gan-an (Tell me say she like to party gan-an)
Emi gan-an giran (Emi gan-an giran)
Ṣo mọ, baby, mo le tẹ million? (Ṣo mọ, baby, mo le tẹ million?)
Baby, why? Why?
Why your body bad like that?
Ṣe you know say I get money like Dantata ṣa?
Baby, ka ṣe paapaapa
Back it up, make e drop for your bank account
Why? Why your body bad like that?
Ṣe you know say I get money like Dantata ṣa?
Baby, ka ṣe paapaapa
Back it up, make e drop for your bank account
[Refrain]
Ahn-ahn, Oluwa, jọọ, ṣaanu ọmọ rẹ
I don't carry Ọnọmẹ, give am belle
But I still want Nẹnẹ
Ahn! Oluwa, jọọ, ṣaanu ọmọ rẹ o
I don carry Ọnọmẹ, give am belle
But I still want Nẹnẹ o
O le wọn o
Why you dey beef me? O ye wọn o
Me, I know my people from day one
[Outro]
(Ahn, Baby)
Written by: Azeez Shina Oniyide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...