Lyrics

Tonight Tonight Tonight Tonight I just dey give Dem music Tonight Tonight Tonight Tonight Na Dem dey feel my music Seyi lo'n korin Seyi lo'n korin Ajebutter wey dey worry for the zanga I dey give Dem gbedu wey be banger International no be local Na my real face no be poker Dem go chop am like a suya When I come through Dem go loyal Tonight Tonight Tonight Tonight I just dey give Dem music Tonight Tonight Tonight Tonight Na Dem dey feel my music Koma roll o (Below, below, below) Ibadi je ko Jo o (Below, below, below)
Writer(s): Ayotunde Tundaylawal, Ikemefuna Nwamonye, Oluwa-seyi Joshua Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out