Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Moshood Adeola Adisa
Moshood Adeola Adisa
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
TUZZI
TUZZI
Producer

Lyrics

Alhaja pikin oh-yeah Who no know me Why you go say you no know me ah Go check my Instagram you go see say goodness and mercy don dey follow me Who no know me Why you go say you no know me ahh Go check my Instagram you go see say goodness and mercy don dey follow me Obi chikolobi obi kpa Shawty tell me say she no know me kpa I ask am babe are you from kogi kpa Kpa dika didi kpakpakpa Obi chikolobi obi kpa Shawty tell me say she no know me kpa I ask am babe are you from kogi kpa Kpa dika didi kpakpakpa Me i don dey fell high rate I be original me no be pirate And nobody fit run my race And if you no fit which story you wan narrate You no say i dey kill beat oo And everything i drop is a big hit oo If na play make you stop it oo I dey get followers pass person wey dey use cheat oo Obi chikolobi obi kpa Shawty tell me say she no know me kpa I ask am babe are you from kogi kpa Kpa dika didi kpakpakpa Obi chikolobi obi kpa Shawty tell me say she no know me kpa I ask am babe are you from kogi kpa Kpa dika didi kpakpakpa Small boy living lavida loca Call me lyrical sicky cypher Fi hennessey fowo abi na vodka Dem to dey rush oya tell them make dem slow down You no know Hennessey no be zobo Talent no be promo They want to fight but they ain't ready for the combo but Its never too late for me to show my choco Obi chikolobi obi kpa Shawty tell me say she no know me kpa I ask am babe are you from kogi kpa Kpa dika didi kpakpakpa Obi chikolobi obi kpa Shawty tell me say she no know me kpa I ask am babe are you from kogi kpa Kpa dika didi kpakpakpa Who no know me Why you go say you no know me? Go check my Instagram you go see say goodness and mercy don dey follow me Who no know me Why you go say you no know me?
Writer(s): Moshood Adisa Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out