album cover
Pity 4 Us
39,653
Music
Pity 4 Us was released on March 17, 2017 by DM Records Limited as a part of the album Pity 4 Us - Single
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:25 - 00:30
Pity 4 Us was discovered most frequently at around 25 seconds into the song during the past week
00:00
00:30
00:35
00:55
01:00
01:10
01:15
01:25
01:35
01:40
01:50
02:00
02:05
02:15
03:15
00:00
03:25

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Timaya
Timaya
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Timaya
Timaya
Songwriter
Chinedu Francis Nnakwuzie
Chinedu Francis Nnakwuzie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Orbeat
Orbeat
Producer

Lyrics

Eh
Mr biggie man o, Mr poor man o
Fellow Nigerians o, sebi una dey hear me o
No be wetin dem be talk o
This was not what dey promised us o
Dem tell us say dem go bring the change o
oh no no, no no
As the thing dey go, situation e just dey bad o eh
As day dey break things e just dey hard ooo
No food to chop, everyday dollar dey rise o
See the people don dey cry o+
Oh no no no no
Pity for us o, pity for us o
Politicians please pity for us o
Na beg we dey beg o, see my people don dey die o
Please pity for us o, politician please pity for us o
Oh no no no no+
I believe in Nigeria with all my life
I pledge to Nigeria my country o, with all my heart o
Anywhere I go na naija
Anything I do na naija,
Anywhere I go to naija
See my houses na for naija,
I invest in my naija,
Everything na plan for naija
politician show some love o+
Oh no no no no
Pity for us o, pity for us o
Politician have mercy on us o
Na beg we dey beg o
E don dey the thing don dey bad o
Please pity for us o
Politician please pity for us o
Pity for us o
Oh no no no no+
Oh naija
Iworiwo, Iworiwo, Iworiwo
As we sit down dey complain today our gragra e full for our body
As we dey for here we dey complain our own e full our body o
Search your conscience o
We sef we no good try
Make we live right oh
We sef we no dey try
I know say everyday politician Dey steal our money
I know say politicians carry our money go oversea
People dey die
Politician just dey smile o
People dey die o
Their children dey oversea
Pity for us o, Pity for us o
Politician have mercy on us oo
We don dey die o, Anything we do o
Please pity for us o, politician have mercy on us o
Oh no no no
This is painful oh
Written by: Chinedu Francis Nnakwuzie, Timaya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...