Lyrics

Dada o da o dada ton o Yea Serimakaburi Mix Naija Entertainment Classical boy Emeny See Your body gbona feli feli Bi amala to ji no gan no Awon temi ni goro them say they need some more Oh oh oh To the people wey dey hate me E soh kilofe gan no aih Thanks to the people wey dey support me Wey dey show me love Oh oh oh Dada o da o dada ton o I know say you dey feel dey feel the boy o You want to feel among Dada o da o dada ton o Ti ba tin lu Ko ma dun, ko ma dun Alo o alo o Them no believe say the boy fit make am o (Story o story) Them say this boy too young to make this money Alo o alo o Shey lori meji mi Shey lori meji mi (Story o story) Na them get their mouth o Na them run their mouth (shekpe) Wetin dey want from me? Na them get their mouth Olololo Na them get their mouth Wetin dey want from me? Na them get their mouth Wetin dey want from me? My people dey show me love My people dem dey my back Shebi na me wey dey kill show Wey dey make the girls fall in love Nobody nobody body I swear them never see Super eh Nobody body Because them know say Dada o da o dada ton o I know say you dey feel dey feel the boy o You want to feel among Dada o da o dada ton o Ti ba tin lu Ko ma dun, ko ma dun Alo o alo o Them no believe say the boy fit make am o (Story o story) Them say this boy too young to make this money Alo o alo o Shey lori meji mi Shey lori meji mi (Story o story) Na them get their mouth o Na them run their mouth (shekpe) Wetin dey want from me? Na them get their mouth Olololo Na them get their mouth Wetin dey want from me? Na them get their mouth Wetin dey want from me? Wicked
Writer(s): Tolulope Ajayi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out