album cover
40 DAYS
100
Music
40 DAYS was released on August 14, 2026 by T-CLASSIC / GB3 COLLECTIVE as a part of the album 40 DAYS - Single
album cover
Release DateAugust 14, 2026
LabelT-CLASSIC / GB3 COLLECTIVE
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
Serimakaburi
Yeah yeah
Classical boy
[Verse 1]
See I dey work hard cos I no fit beg person for money
I get this mindset when I was 13
Wetin you won show wey I never see
Oloun!!!
You see me dey laugh but I get plenty things for my mind
Chop knuckle no dey shake my hand
Yeah cos am running wild
[Chorus]
See I dey fast like 40days and 40 nights
For money matter take am personal
Chop them raw like a cannibal
Dem bin dey look me like a criminal
Owo owo owotabua
Ki Lo kan mi pelu local now
Me I dey run international
Me I dey come with my basuka
No be everybody wey go school go surely know the way
(Awa o mo we)
(Ko ri wa sha tipe)
[Verse 2]
I no won be like you wey dey work from 9 to 5
(Awa o mo we)
(Kowo wa sha tipe)
Yeah yeah
Umm yeah
Yeah yeah
Umm yeah yeah
Yeah yeah
[Verse 3]
Ki lo kan olodo uprising
Everywhere dey vibrate
No time for the grammar
Na money we dey chase
Wetin concern person
Wey dey inside Bentely
As the alert dey enter
Everybody go friendly
[Chorus]
See I dey fast like 40days and 40 nights
For money matter take am personal
Chop them raw like a cannibal
Dem bin dey look me like a criminal
Owo owo owotabua
Ki Lo kan mi pelu local now
Me I dey run international
Me I dey come with my basuka
No be everybody wey go school go surely know the way
(Awa o mo we)
(Ko ri wa sha tipe)
[Verse 4]
I no won be like you wey dey work from 9 to 5
(Awa o mo we)
(Kowo wa sha tipe)
Yeah yeah
Umm yeah
Yeah yeah
Yeah yeah
Yeah yeah
Written by: Tolulope Ajayi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...