Music Video

Laycon - Narcos (feat. Yusuf Kan Bai) [Reaction & Breakdown]
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Laycon
Laycon
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Lekan Agebeleshe
Lekan Agebeleshe
Songwriter
Oluwo Yusuf Gbolaga
Oluwo Yusuf Gbolaga
Songwriter
Ojekunle Taiwo
Ojekunle Taiwo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tytanium
Tytanium
Producer

Lyrics

Ayy Yusuf leleyi oh, oh-yeah It's Conny Sir A riba, a riba Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah Listen If you no go love me lemme know (soh fun mi, lemme know, uh) Shey you see me on stage for the show oh? (a shutdown is the shutdown) I perform finish, girls won fe telemi lo'le oh (uh, omo pupa, omo dudu, gbogbo won) I perform finish, boys dem dey throw me tuale (uh) Caliente That's what they call me in the area oh 'Cause I don tey This what they know me for in the area oh Amarachi, oya go down for me Busayo, oya go down for me You know say otal'enu gan oh You know say opoli popo, lipoli popo oh Ayy It's Conny Sir See me I'm known as the Big Bad Wolf Every song dope, call me Don Pablo Si patron na In Havana, the underground blows Every one know say I always get flows, over floatin' See I no dey really blow my trumpet Na judgement day cruise, girls dey blow my trumpet I dey pepper with the goals, call me hot shot They connectin' with the lines, shey na hotspot? I don't connect with any kind, only airdrop All I do is win, see na only girls I don lost But the way e be sha, your Senórita When she my moves, her body loose like my temper Caliente That's what they call me in the area oh 'Cause I don tey This what they know me for in the area oh Amarachi, oya go down for me Busayo, oya go down for me You know say otal'enu gan oh You know say opoli popo, lipoli popo oh Ayy Everywhere dey buzz when I step on stage Price tag is heavy, go and check the rate They say I make it look eazy, E with every bar But I swear every bar is a heavy bar Make I let them ladies chop work Time is money and I no dey stop watch Now they see the boy, they wanna come forth Leemao, now they wanna narcos When you see me with the crew (ayy) You don't know what to do And you wan famz and e too sure for me Baby, you know what to do When I pull up with the crew And you wan chill and you too dey formin' Say we dope like Pablo Pablo, Pablo Na why dem wan narcos Narcos, narcos Caliente That's what they call me in the area oh 'Cause I don tey This what they know me for in the area oh Amarachi, oya go down for me Busayo, oya go down for me You know say otal'enu gan oh You know say opoli popo, lipoli popo oh Spyritmyx But, don't get me wrong I love them very much Like, I'm here because of them So, tell them? Ah ah, wait Don't you understand? I've been tellin' them, like Okay, I think we're good now I'm happy to know you, you've got everythin' to got out Wait, I do?
Writer(s): Olamilekan Agbeleshe, Yusuf Oluwo, Taiwo Ojekunle Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out