Lyrics

I want the life I imagine Asalamalekun Imagine oh Ekorin Gibberish Preey Omo tiko ni iya kan Kogbodo da egbo eyin I be working night and day I pray for more blessings How to make this money Omo dem no dey tell person Omo tiko Ji iya to gbon Which school u learn lesson Reason it oya reason it No money dey cause see finish When i broke dem no reason me But now my money na 10 digit Ahh eh What tomorrow hold nobody knows Ahh eh Know your family and know your foes Ahh eh People go wan know watin u hold Ahhh ehhh Eje ka sa'aiye lo make we dey jonze Ahh ehhh Living the life i imagine Life i imagine And awon boys want to faaji Boys want to faaji Awon ti won mon aiye je Won mon ara won As i see the money coming Preey You be hater stay far away Don't come closer don't come my way Ewo awon faker,won faraway Because we don go global Lalalala Preey Many people don fall many don rise Many people don dull many don wise Pray for your downfall when you don rise But we chilling in the phantom everything nice Ooobi oh ojo won My glory na follow come Chai this one no be mistake It's a prophesy don't dull Money is the Koko sweet like tangerine Make I cover magazine My mama, papa limousine What tomorrow hold nobody knows Ahh eh Know your family and know your foes Ahh eh People go wan know watin u hold Ahhh ehhh And watin man go be nobody knows Living the life i imagine Life i imagine And awon boys want to faaji Boys want to faaji Awon ti won mon aiye je won mon ara won As i see the money coming Pree You be hater stay far away Don't come closer don't come my way Ewo awon fakers won faraway Because we don go global Lalalala If you be hater stay far away Don't come closer don't come my way Ewo awon faker won faraway Because we don go global Lalalala Reason it oya reason it No money dey cause see finish When i broke dem no reason me But now my money na 10 digit Stay far away Don't come my way Ohun farawayyyy Ahhh ehhhh ahhh eh Gibberish
Writer(s): Sultan Abdulazeez Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out