Lyrics

Oma oba yeah Mo wa pelu KHL EMPIRE Na money we dey find Money money we dey find More money we dey find oo Money money we dey find Shay you don see person wey tell you say dem no like money Abi you don see fine girl wey tell you say she no like money Shay you don see hustler wey tell you say dem no like money Abi you don see student wey tell you say dem no like money When dem no one see suffer Everybody one chop life gbe gbe gbe I gba ti o ni owo lowo omo you gats grind hard ge ge ge Mo ni the only thing The only thing Greater than money My brother its more money gbe gbe gbe Olowo ni o n so ni igboro Ti o ba ni owo lowo dem no go love you Olowo ni o n so ni igboro Ti o ba ni owo lowo they wont come through Eeeeeh olowo ni o n so ni igboro Ti o ba ni owo lowo dem no go love you Olowo ni o n so ni igboro Ti o ba ni owo lowo they wont come through Money is the root of evil No mummy i am not evil I am just trying to make the money for us thats simple Aaaah oya gbe gbe gbe Ti o ba ni owo lowo oya gbe gbe gbe 0ya gbe gbe gbe Ti o ba ni owo lowo oya gbe gbe gbe Mo ni the only thing The only thing Greater than money My brother its more money gbe gbe gbe (In form of tongues) If you wan ball for Cubana na money If you wanna chill with hannah na money If you wanna chill for Quilox na money If you wanna buy new Hilux na money When dem no one see suffer Everybody one chop life gbe gbe gbe I gba ti o ni owo lowo omo you gats grind hard ge ge ge Mo ni the only thing The only thing Greater than money My brother its more money gbe gbe gbe Na money we dey find Money money we dey find More money we dey find oo Money money we dey find Oooh G-WIN baby o yeah yeah Omo oba ni emi o
Writer(s): Emmanuel Uchechi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out