Lyrics

Heh Chee Oko e don hook u Snazzygrin na my name joor 247 on my Grind yeh Nor go waste my time If you not about the muller oh I beg don't cross the line I put in 247 on my Grind yeh I beg nor waste my time If you not about the muller oh Pls don't cross the line Make my mama proud of me Make my papa proud of me I nor wan looseguard oh no I wan dey collect oh I nor wan 2 live on versa I nor wan 2 live on versa I wan get my own oh I wan get my own oh yeh yeh yeh Life too funny e be like titok Wetin I use my eyes see I no go fit talk Money dey high person oh Forget ciroc if you never see money like hushpuppi u never see rock U be ashawo wey no dey do runs Armed robber wey no dey do guns Shey be u say u no dey drugs U no dey smoke but how come u dey do blunt You are always broke you no get funds Okay Mr right u no get fault If your guy need your help you no get funds But if woman dey with you u my guy u dey get funds It's alright I no argue But when when I dey count my geez My guy I no go add you But anyways my guy God gat u I know say u go hate on me sha e no go hard you 247 on my Grind yeh Nor go waste my time If you not about the muller oh I beg dont cross the line I put in 247 on my Grind yeh I beg nor waste my time If you not about the muller oh Pls don't cross the line Make my mama proud of me Make my papa proud of me I nor wan looseguard oh no I wan dey collect oh I nor wan 2 live on versa I nor wan 2 live on versa I wan get my own oh I wan get my own oh yeh yeh yeh If I give up I fuck up If I no make mumsy proud my guy na fuck up I no wan looseguard oh na fuck up I need plenty for briefcase wey I go lock up No dey oppress me with bitcoin This life no balance man dey rise and fall like bitcoin We no dey use cash na bitcoin E no get as naira note high reach e no fit beat coin No fuck with me I be savage oh Like methuselah na steady we dey package oh Package oh My guy we dey package If account no too balance na wetin dey we dey manage oh When we no get money nobody like us Family and friends enemies dem no dey like us Money don come dem wan tight us We no resemble sardine make dem no tight us 247 on my Grind yeh Nor go waste my time If you not about the muller oh I beg don't cross the line I put in 247 on my Grind yeh I beg nor waste my time If you not about the muller oh Pls dont cross the line Make my mama proud of me Make my papa proud of me I nor wan looseguard oh no I wan dey collect oh I nor wan 2 live on versa I nor wan 2 live on versa I wan get my own oh I wan get my own oh yeh yeh yeh Che Oko e don hook u Snazzygrin na my name joor oh Glory to God Honor to Mary Moxie Ayo money
Writer(s): Amraibure Prosper Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out