Lyrics

Ooh yea Somebody body Hmm somebody body Sha ma duro sha ma duro duro I get owo owo For my kolo I fit borrow borrow Spend my dollar dollar See the vibe no finish o I dey ball like Ronaldo When dem guys dem come Omo swear dem feel the flow All my men dem Pull up oh And if you try to stop my shine God punish you Before dem say I dey commit o Flow sweet like kopiko Burst like a pimple No be say I no dey tell you But na truth me I dey clear you Commando commando Men dem pull up Like commando Girl dem dutty whyne on the floor I don't play With fa so la ti do Commando commando Gyals dem collect And come and go Men dem pull up like commando I don't play With my melody no no no Girl your body Hot like cigarette smoke Really want to know What you're up to I get vibe And you know that I got flow I don't play With my melody no no no Eminado lo mo yen Ko set I lack O form o yen Cos anybody know When I come through And I flow And dem feel am On a low low low Ye ye Pe mi gbomo gbomo Emi ati omolomo In all white Like sey I be your commissioner I step in And I swear Dem no fit let me down I step in And I swear Dem no fit let me down See the vibe no finish o I dey ball like Ronaldo When dem guys dem come Omo swear dem feel the flow All my men dem Pull up oh And if you try to stop my shine God punish you Before dem say I dey commit o Flow sweet like kopiko Burst like a pimple No be say I no dey tell you But na truth me I dey clear you Commando commando Men dem pull up Like commando Girl dem dutty whyne on the floor I don't play With fa so la ti do Commando commando Gyals dem collect And come and go Men dem pull up like commando I don't play With my melody no no no Commando commando Men dem pull up Like commando Girl dem dutty whyne on the floor I don't play With fa so la ti do Commando commando Gyals dem collect And come and go Men dem pull up like commando I don't play With my melody no no no Pe mi gbomo gbomo Emi ati omolomo In all white Like sey I be your commissioner I step in And I swear Dem no fit let me down I enter And I swear Dem no fit let me down Pe mi gbomo gbomo Emi ati omolomo In all white Like sey I be your commissioner I step in And I swear Dem no fit let me down I enter o I enter o ye ye
Writer(s): Chris Denver Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out