Lyrics

All this pressure Make me weaker Turn a leader To a humble beginner Eye wey see Na eye wey scatter So I take some shots And couple more to my liver Why My doctor say E fit cure my craze Oh my god Oh my God See Wetin man dey face Oh oh Cos I'm Burning bridges For my mood Dj play me some raggae and blues I don kpeff I Dey shak my booze I no Dey send I Dey catch my cruise Bar man give me 2 cups of booze No forget I no Dey mix am juice Ogogoro still dey high man true But no be where dem dey smoke bamboo O LO LO ah Olo LO Iwori wo o ah Iwo ri wo One more for the road o Make my sorrows follow go Olo lo ah olo lo Iwori wo ah Iwori wo One more for the road o Make my sorrows follow go Pass me Jay I feel like biggie man Small boy Opolo bi baba 99 No kill the drive No end the taxify All the things wey I fit talk I fit to clarify Tan na tana My head dey spark again Pass me gbana make I calm my brain As truth dey bitter no be sugar cane Cos I'm Burning bridges For my mood Dj play me some raggae and blues I don kpeff I Dey shak my booze I no Dey send I Dey catch my cruise Bar man give me 2 cups of booze No forget I no Dey mix am juice Ogogoro still dey high man true But no be where dem dey smoke bamboo O LO LO ah Olo LO Iwori wo o Iwo ri wo One more for the road o Make my sorrows follow go Olo lo ah olo lo Iwori wo ah Iwori wo One more for the road o Make my sorrows follow go
Writer(s): Caleb Oyakhilome Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out