album cover
Ori MI
123
World
Ori MI was released on May 1, 2020 by 1184504 Records DK2 as a part of the album Smooth BOP - EP
album cover
Release DateMay 1, 2020
Label1184504 Records DK2
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Tobby Drillz
Tobby Drillz
Songwriter

Lyrics

Ori mi oya owo mi oya
Mi o fe ma jiya
Loke loke oya e
Make them see me loyal hennessy ijoya
Me i wan be royal mi o fe ma gboya
O o
I just want the plenty live life happy
Make my people jolli make my people faaji
Oga correct if you sabi call aunty janet
She too pretty e e
One day I see chilling I see
Smooth sailing with my guys for the high sea
Gyal dem plenty might get lucky
Keep it hundred cos the men here them sabi
Ori mi oya owo mi oya
Mi o fe ma jiya
Loke loke oya e
Make them see me loyal hennessy ijoya
Me I wan be royal mi o fe ma gboya
No story more glory to the men
Nobody holy but still I dey surpass all of them
Kilode kilode all of them dem dey talk
Dem just wanting my end
I dey my space dey my end
I dey my dey, dey your dey
I no want no new friends
One day I see chilling i see
Smooth sailing with my guys for the high sea
Gyal dem plenty might get lucky
Keep it hundred cos the men here them sabi
Ori mi oya owo mi oya
Mi o fe ma jiya
Loke loke oya e
Make them see me loyal hennessy ijoya
Me I wan be royal mi o fe ma gboya
Written by: Tobby Drillz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...