Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Oxlade
Oxlade
Performer
Fireboy DML
Fireboy DML
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oxlade
Oxlade
Songwriter
Olaitan Abdulrahman Ikuforiji
Olaitan Abdulrahman Ikuforiji
Composer
Adedamola Adefolahan
Adedamola Adefolahan
Composer

Lyrics

Badman just dey live life on hin own Badman just dey roll as e dey go Badman no get beef with anybody Badman dey do hin thing on a low Badman they really try gan Badman na cobra, man na python Write one song record all night long After its done its still the right songs So wetin come be this one? Who dey follow you do competition? My followers no be one million But my fan base o strong gidi gan This life na turn by turn See as all of us dey blow one by one Sey badman no get beef with anybody Badman no get time gan Badman just wants to sing sing sing Uh ooo (Uh ooo, Uh ooo) Badman just wants to sing sing sing Uh ooo Ohh ohhh Badman just wanta sing to the crowd Badman wanna make mama proud Badman no get beef with anybody Badman dey do hin thing on a low Badman winning, got nothing to lose Why you they call na you be Malu How much you'll like a balloon Sey wetin wan cause this hula Balu Ohh so wetin come be dis one of Who dey follow you do competition? My followers no be one million But my fanbase is strong gidi gan This life na turn by turn All of my boys dey blow one by one Badman no get beef with anybody Badman no get time gan Badman just wants to sing sing sing Ooo yea (Uh yea) Ohhhhh sing sing sing Uh ooo Ohh ohhh Badman just dey do hin things on a low Badman just dey wait as e dey go Badman no get beef with anybody Badman dey do hin thing on a low Wetin come be dis one? Who dey follow you do competition? My followers no be one million But my fan base strong gidigan
Writer(s): Adedamola Adefolahan, Olaitan Abdulrahman Ikuforiji Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out