Lyrics

Hm, no-no (Yeah, ayy, the big man) (Listen to the big men) So many stories untold (kripo) So many mysteries I gats to unfold The music legacy I gats to uphold As I run you the data, dey try to dey download o All of them know say I bloody on code The day wey every knees shall bow Every tongue confessing, on God Give them gbẹdú from the front and back To the left and right, dem go reload o I know the journey long But Oritse don throw me the compass for the road o I no know how I wan do am But e go sup (sup) And e shock una 'cause e go choke Even though I no know how I wan do am 'Cause e go soft And e go shock una 'cause e go choke Igi imú jina s'ori You know say me and you no dey for same katigori The story long Igi imú jina s'ori You know say me and you no dey for same katigori The story long Ahn-ahn I know many boys want to be like me Many boys wan dey sound like me And still many boys done dey backbite me, why me? (Ahn-ahn, ahn-) Some of these gatekeepers wan dey boycott me Some OGs don dey blackball me But I get Jesus wey dey support me, on G I no know how I wan do am But e go sup (sup) And e shock una 'cause e go choke Even though I no know how I wan do am 'Cause e go soft And e go shock una 'cause e go choke Igi imú jina s'ori You know say me and you no dey for same katigori The story long Igi imu jina s'ori You know say me and you no dey for same katigori The story long So many stories untold (kripo) So many mysteries I gats to unfold The music legacy, I gats to uphold As I run you the data, dey try to dey download, o All of them know say I bloody on code (bloody on code) The day wey every knees shall bow Every tongue confessing, on God Give them gbẹdú from the left and right To the front and back, them go reload o You know the journey long But Oritse don send me the compass for the road o
Writer(s): Olaitan Ikuforjii, Samuel Adetiloye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out