Lyrics

I no like all like all this things wey I dey hear (hear) My people calm down o No loose hope, no give up o No let devil use you work o Eh, if e dey pain you Na so e dey pain everybody o E je ka sowopo o Koni da fun coro Na coro be the enemy Omo, your neighbor no be enemy, ayy Make we stay safe o Dis one no be time to dey break face o Na coro be the enemy Omo, your neighbor no be enemy, ayy Make we stay safe o Dis one no be time to dey break face o Ah, Make we chill make we relax body (smile jor) No dey fear everything go still pass one day 5G this, 5G that (oh God) Me sef I taya for the kain things I see for chat (its too much) But, sorry where's the facts I love you dat mean why I dey keep my distance (yes) Still I dey for you sha cos I know you need assistance (OK) My neighbor no get job, I treat them like my brothers and my sisters I fit collect account number credit them for instance (e no still bad) Na coro be the enemy Omo, your neighbor no be enemy, ayy Make we stay safe o Dis one no be time to dey break face o Na coro be the enemy Omo, your neighbor no be enemy, ayy Make we stay safe o Dis one no be time to dey break face o No be time to carry sticks and stones and go dey hala Right now it's time to sit at home (abeg) Face time with your boyfriend, call your chicks for phone I no like rubbish but this time we go need condom 'Cause nobody get all the answers But, if we work together we fit live happily after Stay safe but quick hala if you see the pattern Before the deal scatter Ma lo ma form power Awa ko lon ba ja Na coro be the enemy Omo, your neighbor no be enemy, ayy Make we stay safe o Dis one no be time to dey break face o Na coro be the enemy Omo, your neighbor no be enemy, ayy Make we stay safe o Dis one no be time to dey break face o Na coro be the enemy Omo, your neighbor no be enemy, ayy Make we stay safe o Dis one no be time to dey break face o Na coro be the enemy Omo, your neighbor no be enemy, ayy Make we stay safe o Dis one no be time to dey break face o Na coro be the enemy
Writer(s): Folarin Falana, Michael Collins Ajereh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out