Lyrics

Is it love you are looking for Is it peace you are looking for Oh yo, looking for oh yo You go find am o Don't worry anymore You go get am even more oh yo Even more oh yo You go get am It may be hard now It may be difficult for you You may be thinking Can you really make it true You may be asking if na only you dem do You may be waiting Waiting for your miracle Finders keepers, finders keepers Wetin you find oh, you go keep You go keep, you go keep, you go keep Finders keepers, finders keepers Wetin you find oh, you go keep You go keep, you go keep, you go keep oh Juba ese, Juba ese Juba ese, Juba ese One day you go find am One day you go find am Juba ese, Juba ese Juba ese, Juba ese One day you go find am One day you go find am Are you looking for a honey, someone who will call you baby Someone to laugh at your joke and tell you you're really funny Are you looking for the money to solve all your doubts and worry Abi na garri you dey find because you only get sugar It may be hard now It may be difficult for you You may be thinking Can you really make it true You may be asking if na only you dem do You may be waiting Waiting for your miracle (For your miracle) Finders keepers, finders keepers Wetin you find oh, you go keep You go keep, you go keep, you go keep Finders keepers, finders keepers Wetin you find oh, you go keep You go keep, you go keep, you go keep oh Juba ese, Juba ese Juba ese, Juba ese You go keep, you go keep, you go keep Juba ese, Juba ese Juba ese, Juba ese One day you go find am One day you go find am Finders keepers, finders keepers Wetin you find oh, you go keep You go keep, you go keep, you go keep Finders keepers, finders keepers Wetin you find oh, you go keep You go keep, you go keep, you go keep oh Juba ese, Juba ese Juba ese, Juba ese You go keep, you go keep, you go keep Juba ese, Juba ese Juba ese, Juba ese One day you go find am One day you go find am
Writer(s): Hope Yasso Dennis, Osebuka Chike-ezekpeazu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out