Music Video

D Jay ft Black Sherif - Joy ( Official Video )
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Dennis Johnson
Dennis Johnson
Songwriter

Lyrics

Say mommy give me jɛjɛ o It's Blacko Sherif! Say! Mommy strive So I go blow, yeah My mommy strive To pave way for me, yeah (Yeah) Tell me inside life (Inside life) See mommy 12 songs out and yet I'm not into life Tell me, where the joy go dey? If my work no bring no money? Where my fame go dey? If the songs no reach nobody? Where the joy go dey? If the work no bring no money? Where my fame go dey? If the songs no reach nobody, yeah? (Ey, ey) Na one thing, mates go shun me oh Na this thing, mommy, I for know Ma success too wey dey delay oh In this life, mommy na money oh Na one thing, mates go shun me oh Na this thing, mommy, I for know Ma success too wey dey delay oh In this life Where the joy go dey? If my work no bring no money? Where my fame go dey? If the songs no reach nobody? Where the joy go dey? If the work no bring on money? Where my fame go dey? If the songs no reach nobody? Where the joy go dey? When I no get nothing for my pocket? Weytin my mama go say? When I return to village with empty wallet? Deɛ bɛn my brothers go chop? When me sef I dey hung? Mehn, this life just dey kpai yɛn Them still dey want make I fall Buh meyɛ na anfa ade kye a, jo mɛsana ayɛ I start dey grind no be today From city to city, ɛpono bia no gbele I go like complain but yɛsee meyɛ dede Onipa yɛ fucking, human being be shege I dey wait my blessings tey I taya plus come again I just dey want know my day So I go dey come and claim Where the joy go dey? If my work no bring no money? Where my fame go dey? If the songs no reach nobody? Where the joy go dey? If the work no bring no money? Where my fame go dey? If the songs no reach no nobody, yeah? (Ey, ey) Is this what I signed for? Where my joy go dey? I tell you my guy, don't give up 'Cause soon time we go make And see, I know I go ketch top Baba God go fee Me, I know you no dey see top But situation go dey change Where the joy go dey? If my work no bring no money? Where my fame go dey? If the songs no reach nobody? Where the joy go dey? If the work no bring no money? Where my fame go dey? If the songs no reach no nobody, yeah? Sad man story Say mommy give me jɛjɛ o Jay-ey!
Writer(s): Langston Hughes, Howard Swanson Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out