Lyrics

E be only me for the jungle I dey steady grind, I dey hustle Many many things wey I wan do But money no dey wetin I wan do Dem my people tell me make I no cry Nobody fit to talk say I no try Dem say make I wait for my own time I say make I bend if I no shine Oooh but this pain is not for me o As I dey chase the fame, see I want to get money o Nobody dey so this pain is all for me o It's all for me o It's all for me o So I say somebody pray for me o 'Cause e be like say nobody dey for me o Somebody pray for me o 'Cause e be like say nobody dey for me o Think I need to check on my brain o 'Cause I think I'm going insane o Maybe na the tears and the pain oo But dem say na wetin be gain o From wahala to palava See as everywhere just dey scatter Dem wan extinguish my lantern But God e no go tire for my matter Oooh but this stress is not for me o As I dey chase the fame, still I want to get money o Nobody dey so this stress is all for me o It's all for me o It's all for me o So I say somebody pray for me o 'Cause e be like say nobody dey for me o I say somebody pray for me o 'Cause e be like say nobody dey for me o
Writer(s): Komolafe Flykid Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out