Music Video

Featured In

Lyrics

Ha-ha-ha, wahala (Ibile) Court! All cases has being adjourned 'til next week (astala-astala-astala) Dey don thief judge phone oh (ayiiii) Shey you don hear the matter (the matter) Abi you no get data (eh, you no get data) They say pikin wey I born resemble Naira Marley We dey on top the matter (we dey on top the matter) As we dey on top the matter, Na hin we hear another matter (another matter) They say two papa post one pikin for Children's Day, We dey solve the matter (ah, Happy Children's Day) Say this one na big palava Ah, but we go solve the matter 'Cause wey don resolve the matter wey pass this kind Matter, we go solve the matter (ah, we go solve the matter) Burna and David dey fight (Burna and David dey fight) KRF make you solve the matter (KRF) Dem say dem see condom for isolation Center, NCDC solve the matter (ah, Abba Kyari) Igbo, dey cure corona Rahman Jago dey on top the matter (je'omo) Wetin brother Jude do Cynthia Morgan Call me jor make we solve the matter (ah ah, ah ah) Dem say Mercy dey para Say her fans dem no dey support her (eyan BigBrother) Curfew meet Bobrisky for outside Yesterday, na one judge wan judge the two matter Ah, wo, see me see wahala (see me see) Na who go solve the matter (solve the matter) Too much kasala (kasala, kasala) Lawyer Kunle go solve the matter (lawyer Kunle daa) See me see wahala I order Shawarma, I see akara (ah, wahala) Too much palava, aunty Yemisi come and solve the matter Haa, Olosho fe wa wahala Mo do, o cum, o gbe raba Shey mo jo Obi cubanna abi mo jo Jowi zaza Yepa, wo, e ye ma copy cat Eyin omo ase, e ye wa wahala Ah, na only Zanku be the president wey get mind to change producer Yepa, aunty fe ji Airpod (matter) Tenant do omo Landlord (matter) Police dog ge omo solider je (matter) Pastor ti yin ni o kin mu ajee (matter) Uber driver n lo "Learner" (matter) Street fighter la n so no be Wale Turner (matter) Oshe to ni ko fiyin wire (matter) Iyawo fi fo aso, o sa sori wire (matter) Oh Spinffy See me see wahala (see me see) Na who go solve the matter (solve the matter) Too much kasala (kasala, kasala) Lawyer Kunle go solve the matter (lawyer Kunle daa) See me see wahala I order Shawarma, I see Akara (ah, wahala) Too much palava, aunty Yemisi come and solve the matter You get Bitcoin matter, Patricia go solve the matter Na my padi, hinself sabi about the matter Ibile, who go solve the matter Their papa, their mama Kerewa, kerejo (ah matter) Kereji, kerewa (ah, ah matter) Their papa, their mama
Writer(s): Temidayo Rapheal Omoniyi, Ibrahim Lawal Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out