Lyrics

Mm-mm, mm (It's Boombeatz baby) Eli capi oh, uh Eli capi oh Me, I no want stress, I swear, I want to j'aye oh Every blessed day na parte after parte oh Make nobody come dey give me bad energy oh (bad energy) I, need someone to boost my andrenaline oh (Sodiq again?) Sodiq don go carry wetin e no know I warn am, tell am, "make e leave am", e no 'gree oh He tell me say "he gats to follow who know road", ah Olo n f'arawe, he's smoking with Jago On colos, on colos, on colos, ye Now, e don dey On colos, on colos, on colos Ooh, e don dey On colos, on colos, on colos, ah Dem say Sodiq don dey On colos, on colos, on colos Mmm, my Lord On colos, on colos, on colos, ye Now, e don dey On colos, on colos, on colos You no see say he don dey? On colos, on colos, on colos, ah Dem say Sodiq don dey On colos, on colos, on colos Mmm, my Lord Ayyy, mama Ayyy, mama Ah, no-no-no, mama I don dey, don dey, don dey tell am, he no 'gree oh Ayyy, mama Ayyy, mama Ah, no-no-no, mama I don dey, don dey, don dey tell am, e no 'gree oh (Sodiq again?) Sodiq don go carry wetin e no know (mm, e no know) I warn am, tell am, make e leave am, he no 'gree oh (he no 'gree) He tell me say "he gats to follow who know road", uh-uh Olo n f'arawe, he's smoking with Jago Ye, Sodiq don go carry wetin e no know I warn am, tell am, "make e leave am", he no 'gree oh Say "he gats to follow who know road", tha Olo n f'arawe, he's smoking with Jago On colos, on colos, on colos, ye Now, e don dey On colos, on colos, on colos Ooh, e don dey On colos, on colos, on colos, ah Dem say Sodiq don dey On colos, on colos, on colos Mmm, my Lord On colos, on colos, on colos, ye Now, e don dey On colos, on colos, on colos You no see say he don dey? On colos, on colos, on colos, ah Dem say Sodiq don dey On colos, on colos, on colos Mmm, my Lord Ayyy, mama Ayyy, mama Ah, no-no-no, mama (Xtraordinaire) I don dey, don dey, don dey tell am, he no 'gree oh
Writer(s): Moshood Adeola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out