Lyrics

It's Graham Ddddd baba now Oh, eh eh eh Cow wey no getti tail, na God na him dey help dey drive fly Because I no get again, na so you come dey look me with one eye And you dey laugh me You don forget sey one day na one day, day go break for me I no go beg for cake e e e ah Every night na im I dey pray No allow enemies to laugh me I know sey you fit do am again Baba God abeg no dull me Cause no matter how person cry, tears must dry for him eyes I just dey pray, I just dey wait Cause I know sey very soon my day go break Day go break o Day go break, day go break k k k Day break o Day go break, day go break k k k Wetin I collect before I must collect am again (And again) Day go break o Day go break, day go break k k k As you dey laugh, dey laugh, no worry baba God go still do am again Day go break o And when e break, I go burst your street and again Wetin I collect before I must collect am again (And again) Day go break o Day go break, day go break k k k Miracle no dey tire God to do Na only him dey do what no man can do Na because bat ugly na make am dey fly for night Joy comes in the morning while sorrow last for the night Oh ah My day go break o My day go break again Your day go break o Your day go break again Cause no matter how person cry, tears must dry for him eyes I just dey pray, I just dey wait Cause I know sey very soon my day go break Day go break o Day go break, day go break k k k Day go break o Day go break, day go break k k k Wetin I collect before I must collect am again (And again) Day go break o Day go break, day go break k k k As you dey laugh dey laugh No worry baba God go still do am again Day go break o And when e break I go burst your street and again Wetin I collect before I must collect am again (And again) Day go break o Day go break, day go break k k k It's Graham Dddd baba
Writer(s): James Adityavarman Graham Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out