album cover
Padi
13,935
Music
Padi was released on June 25, 2020 by FlyBoy INC / EMPIRE as a part of the album King of Love
album cover
Release DateJune 25, 2020
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kizz Daniel
Kizz Daniel
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Anidugbe Oluwatobiloba
Anidugbe Oluwatobiloba
Songwriter
Onyishi uchenna Nelson
Onyishi uchenna Nelson
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Runtinz
Runtinz
Producer

Lyrics

See I follow my padi to greet you
And na so I begin to dey free with you
If my padi commot I go chill with you
'Cause all of my feelings agree with you
I for like to borrow a kiss
Make baba God no make padi notice
See na my padi I know he dey cheat you
Girl, I'm ready to talk am for front
Abeg, oh-oh-oh, padi woo
Abeg, oh-oh-oh, padi woo
Mama, warn me I know
(Wetin worry) Me I no know (Wetin worry)
Papa, warn me I know
(Wetin worry) Me I no know
Omalicha Biko follow your heart
And you can follow me chat
I go save your number as Mariam
So padi no go fit know (What)
E fit be like I toast you
But tomorrow I fit bone
E no mean say I no love you
Na for say padi dey date
Abeg, oh-oh-oh, padi woo
Abeg, oh-oh-oh, padi woo
Mama, warn me I know
(Wetin worry) Me I no know (Wetin worry)
Papa, warn me I know
(Wetin worry) Me I no know
Oh yeah, I'm ready
We can go to Ghana for the wedding
I get padi for Ghana wey know you so (Charle)
In-law things are ready
Before the matter go long
And before the tailor go start to dey come
Show me your backside, show me your front
So I fit to know wetin go kill me o
Alo
Story wey dey touch (Again)
Alo
I say, "Story wey dey touch"
Abeg, oh-oh-oh, padi woo
Abeg, oh-oh-oh, padi woo
Mama, warn me I know
(Wetin worry) Me I no know (Wetin worry)
Papa, warn me I know
(Wetin worry) Me I no know (Wetin worry)
Abeg, oh-oh-oh, padi woo
Abeg, oh-oh-oh, padi woo
Mama, warn me I know
Papa, warn me I know
Me I know
Written by: Kiss Daniel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...