Lyrics

You know oo You know the story Give God the glory nuh You better know that You better know that And I'll take you home with me stop the fronting girl Baby you know that Baby you know that Big April fool if you hear Say Glenn Mena no go tear Why you dey fear ahan! Why you dey dread ahan! Take champagne make you kool yourself ahan! We made a milestone this year Put them for cruise on the dancehall this year Ha! Make dem dey fear Say the boy don reappear See the affairs ahan More Champagne in my glass Get a better view of that ass Two of una who sabi pass For this club see I no dey carry last If you be the lighta, me be the gas Kush in my hand, puff puff pass Inna here, gyal you no go last Cream chics don dey dance razz Oya whine am go down low See me say, being a camera let's make a show Oya whine and go down low Tell your friends dem dey dull too much and dem slow Oya whine am go down low You dey make me dey know Oya whine am go Till you go tire Till you go tire You know the story Give God the glory nuh You better know that You better know that And I'll take you home with me stop the fronting girl Baby you know that Baby you know that Jome dey for New York Etosa dey for Canada EPA dey for Capetown Debi dey Australia All my homies doing well o Plenty money you go dread o Bobo wey hate nko If you see am make you hail am o Party starter for the centre My money long pass Otedola In the junction in the function You be single, I be double Bless the jam with your zanku cos your zanku bad pass Ghana banku And on the dance floor it's a jungle And in the jungle you gats show me what you wan do Trap trap in a bando All my money dey for bundle Shout out Shatta Bandle For this film I be Rambo Leave it so You know the story Give God the glory nuh You better know that You better know that And I'll take you home with me stop the fronting girl Baby you know that Omoge you know that Roll the medium
Writer(s): Glenn Mena Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out