Lyrics

Real life ting Leave it so Wetin u know sef Man don try for the hustle I don sweat I don break I don die I don wake I don wear I don tear Boy I no fit broke again Oh boy I no fit sad again Oh boy no fit grind again When I no be blender Back to sender Bitdefender Boy slender Tell the sender make he sign the tender Kelly wannabe you sex offender Fucking pretender No retreat brrrrr No surrender Finally send my mama the billy I promised She go put am for her shop It's the best that she knows I try fly her abroad once she say no son Who go carry Michelle when Amazing go son Who go pick her from IUS when she close son Besides me and your Daddy love the Warri sun And the food In the hood Mama good Pop's a mood Kpiance Dey try but they wish they really could We from Ehnwe, we be Ehnwians Akauveh, make dem give chance We don dey sort kpiance Since when we dey kiance Made it rain like I changed the climate Me and hommies still flying private U no be my mate Boy it's too late U no dey fear but your account dey private Mssshhww!! Fucking primate Even Navy sef Dey fear pirates Real can relate Man dey ahead o Oide You dey feel am na why u dey nod your head oo No matter wetin happen for Sunday Tomorrow go still be Monday For Naija Bentley no fit swag Molue Na inside traffic all of us dey No matter wetin happen for Sunday Tomorrow go still be Monday. For Naija, Bentley no fit swag Molue Na inside traffic all of us dey Me and guys suppose flex today But I also need think about SARS today Cos I can't freely rock these GODS And my new ordered Yeezys wey been just land today Oh boy E be like say dem don kill again Another Pale lose him boy today From the hands of the very ones wey suppose cover us SARS cup don full remain Haba No electricity we buy gen No job security we make ends And u Dey talk dreadlocks I'm practically my own government Let me be in my own element Ah ahn Who be boss Who be actor Number one That's a factor You dey rake I be tractor Benny benny waist u need chiropractor Based on one side Benefit boys still dey their own side And in other news Politician still dey do the same thing wey street boys dey do But dem say e legal one kind But that's facts Numbers don't lie No cult but I never a Jew guy Paid security but I sleep with one eye Herd immunity Legends never die No matter wetin happen for Sunday Tomorrow go still be Monday For Naija Bentley no fit swag Molue Na inside traffic all of us dey No matter wetin happen for Sunday Tomorrow go still be Monday. For Naija, Bentley no fit swag Molue Na inside traffic all of us dey
Writer(s): Glenn Mena Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out