Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jaywillz
Jaywillz
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chinonso Emmanuel Ome
Chinonso Emmanuel Ome
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Shuga Vybz
Shuga Vybz
Producer

Lyrics

Rollboy Man need to concentrate 'Cause the one wey I get I swear, it's not enough for me (never never) This kind thing fit make a man craze oh (craze, craze, craze oh) a Hustle from mornin' 'til night Yet, it's not enough for me I've been tryin' just to focus I've been livin' on a low cost 'Cause man no get strength for the Gee plus Carry my own like Jesus (carry your cross) Man don been climb bus If you get sense, no dey make noise Did all the things that I could I don't think I need to prove it oh So, I just want to de-y-y my own I no want wahala No give me palava oh So, I just want to de-y-y my own I no want wahala No give me palava oh Yeah Wetin man never see Where man never go (hmm-mm) I don go Okokomaiko I don see many men go Hmm Inside life, koleyewon Give them all, koleyowon Life is a mathematics Solve your own jagbajantis I've been tryin' just to focus I've been livin' on a low cost 'Cause man no get strength for the Gee plus Carry my own like Jesus (carry your cross) Man don been climb bus If you get sense, no dey make noise Did all the things that I could I don't think I need to prove it oh So, I just want to de-y-y my own I no want wahala No give me palava oh So, I just want to de-y-y my own I no want wahala No give me palava oh So, I just want to de-y-y my own I no want wahala No give me palava oh So, I just want to de-y-y my own I no want wahala No give me palava oh I just want to dey oh, ah No dey give me stress, eh Henny and I Coke and Loud, I go stair
Writer(s): Emmanuel Ome, Godwin Emmanuel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out