album cover
ELI
album cover
00:00
00:20
00:25
00:35
00:40
00:45
01:00
01:10
01:30
01:40
01:50
02:20
02:35
00:00
02:52
Past 7 Days
ELI was discovered most frequently in the first few seconds of the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
Oh my god, she be viper
She won't back down, she a fighter
She a very, very different gal
She a belly, belly, belly dancer
Just like that, omo just like that
She dey my front, she don dey my back
She don dey move, she don dey whine back
I like her, she got me like
[Verse 2]
Jah, eli jah
She dey cause wahala for area
Someone come save me, save me from Delilah
Save me from Delilah
Jah, eli jah
She dey cause wahala for area
Someone come save me, save me from Delilah
Save me from Delilah
[Verse 3]
She's just a lonely girl
Living in a lonely world
She just need some dutty love, some dutty love, ahh ay
She's just a lonely girl
Living in a lonely world
She just need some dutty love, some dutty love, ahh ay
[Verse 4]
Just like that, omo just like that
She dey my front, she don dey my back
She don dey move, she don dey whine back
I like her (I like her)
[Verse 5]
She got me like
Jah, eli jah
She dey cause wahala for area
Someone come save me, save me from Delilah
Save me from Delilah
Jah, eli jah
She dey cause wahala for area
Someone come save me, save me from Delilah
Save me from Delilah
[Verse 6]
Eli jah
Eli jah
Written by: Fireboy DML
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...