Lyrics

She got the prettiest face and the prettiest smile Many many dey watch when she dey walk pass She fit get curry but she no get time She wanna live fast and she dey chop life And she don't wanna fall in love oo Girl she don't wanna fall in love yeah As long as sey your money long She's down to fuck ouu looo But if I'm honest I don't think that you know what your worth is Gimme chance make I plug to your socket Why you come Dey post me like your comment Ama givе you my body My soul and my heart and my conscience I no know who push mе cause I'm falling Gimme chance make to your heart make I login Ahhh ahhh ahhh ahhh Do anything for my baby ooo For my baby ooo Ahh ahh ahhh Me no go play you like radio Like my radio oh oh My baby My baby My baby My baby My baby My baby My baby My baby My baby Yeah Yeah Yeah Baby girl I no go break your heart like man U Its simple and short like shatta bandle I'm straight to the point I no dey circle If na gold wey you want I want I fit to buy two Suzanna suzzanna Make I daflawa your your pata I go repair you like spannar Sheybi you likey casava On the way to way to father Cause Must plucky your flower I go If anybody wan pass corner But if I'm honest I don't think that you know what your worth is Gimme chance make I plug to your socket Why you come dey post me like your comment Ama give you my body My soul and my heart conscience I no know who push me but I am falling Gimme chance to your heart make I login Ahh ahhh ahhhh ahhhh Do anything for my baby ooh ohh For my baby ooo Ahh ahh ahhh Me no go play you like radio Like my radio oh oh My baby My baby My baby My baby My baby My baby My baby My baby My baby Yeah Ahh ahhh ahhhh ahhhh Do anything for my baby ooh ohh For my baby ooo
Writer(s): Alexander Adewunmi Adelabu, Alexander Uwaifo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out