Credits
PERFORMING ARTISTS
OLAMZY
Performer
COMPOSITION & LYRICS
OLAMZY
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
SHOBAMZ
Producer
Jaysmart
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Yeah
Rn,rn,rn-rn
Oshey
Ah
Olamzy pon diz
Ok
Laughs
Vanity vanity
Shobamz lomo na
[Verse 2]
Chorus
Vanity,vanity
Vanity upon vanity
Everything u see now
One day hin go vanish (Vanish)
[Verse 3]
Vanity,vanity
Vanity upon vanity
Everything u see now
One day hin go vanish (Oshey)
[Verse 4]
Verse 1;
Massacre dem with the guns
Dem killing our brothers up in d north
D booming is making noise
Dis-infect dem with detol
Dem say go to church
Say dem pray to thier gods
Hyprocricy everywhere
Not so funny-I still dey (Rah oshamo)
[Verse 5]
Wetin happen
Dem carry shoulder
Babies claiming dem getting older
Ogbeni u better calm down
Just be humble no dey make mouth
I am here, I am here, I am here
Spraying money up in d air
I no send I don't care I don't send
Too much money self u go fear
[Verse 6]
Trash all d dirty talks
Nothing u do say dem no go talk
People even trying to belong
Remember where u from lol dem forgot
Dem no know say word dey hurt
Dem sha want gist way dey hot
U carry m'y matter for head
N'a m'y matter dey sweet sell
[Verse 7]
Hook
Oh oh
Vanity vanity
Oppression Dey for community
U geti money o pamiti
My brother change ur mentality
[Verse 8]
Oh oh
Vanity vanity
Oppression Dey for community
U geti money o pamiti
My brother change ur mentality(Yeah)
[Verse 9]
Chorus
Vanity,vanity
Vanity upon vanity
Everything u see now
One day hin go vanish(Oshey)
[Verse 10]
Vanity,vanity
Vanity upon vanity
Everything u see now
One day hin go vanish (Yeah)
[Verse 11]
Ah
Vanity,vanity
Vanity upon vanity
Everything u see now
One day hin go vanish(Oshey)
[Verse 12]
Vanity,vanity
Vanity upon vanity
Everything u see now
One day hin go vanish(Oshey)
[Verse 13]
Verse 2:
I know say nobody is perfect
Even meself no perfect
I no come here to judge
Before u prosecute me for court
I tot Dey say love is love
Let us all fucking be one
Y say persin no gree to love
All dey do is to gossip and talk
[Verse 14]
People go carry money
Rich man pikin go carry army
N'a persin way get d money
Way bae go follow go Miami
Go to Germany,abi shey n'a turkey
Spray dem big money, i mean big money
D'en d love go come
Only den ,dem go call u honey
[Verse 15]
**** hustle
Hmnn
My ****,my ****,my **** hustle
(Jeki ori e kpe o)
Hmn
My ****,my ****,my **** hustle
(Hustle o)
Hmn
My ****,my ****,my **** hustle
(Hustle o)
Hmn
My ****,my ****,my **** hustle
(Hustle o)
My ****
(Olamzy pon diz hustle!!!)
[Verse 16]
Hook
Oh oh
Vanity vanity
Oppression Dey for community
U geti money o pamiti
My brother change ur mentality
[Verse 17]
Oh oh
Vanity vanity
Oppression Dey for community
U geti money o pamiti
My brother change ur mentality(Yeah)
[Verse 18]
Chorus
Vanity,vanity
Vanity upon vanity
Everything u see now
One day hin go vanish(Oshey)
[Verse 19]
Vanity,vanity
Vanity upon vanity
Everything u see now
One day hin go vanish (Yeah)
[Verse 20]
Ah
Vanity,vanity
Vanity upon vanity
Everything u see now
One day hin go vanish(Oshey)
[Verse 21]
Vanity,vanity
Vanity upon vanity
Everything u see now
One day hin go vanish (Till fade)
Written by: OLAMZY

