Credits
PERFORMING ARTISTS
Ogunyemi Temitayo Olamide olamzy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ogunyemi Temitayo Olamide olamzy
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jaysmart
Producer
SHOBAMZ
Producer
Lyrics
You are troubling our fundamental human right
Olamzy pon diz!!!
Killing us
This is massacre
Ah ah
Is this democracy?
Verse
Plenty people don die
Many people don cry
No food-hunger
Too much killing dem no try
Suddenly after
Dem causing disaster
Street bloody Hin Dey sad
Many gone can’t count
Moti binu moti so
Moti gun oke moti Lo
Aaawon omo ti won ye kon she pelu postinor
Won soro motigbo
Don’t fear maphor
Hungry lion gats chop
Make Hin no catch u for junction
Everywhere don hot
Stray bullet gun shots
1 second don burst
Don blow time bomb
Small girls don born
Criminals dungeon
Pass me d beat young John
feel high no rephnor
Fucking all d street up
Réal **** gats talk
People no gats food chop
But still dey pray to God
President no talk
No road hold up
Révolution don come
Many lives cut short
Chorus
Tributes to 2020
R.i.p to those we lost -(yeah)
R.i.p to those we lost
Tributes to 2020
R.i.p to those we lost- (say what)
R.i.p to those we lost
Verse 2
One man army
Definitely guiding
Definitely dodging
Doesn’t know wat is coming
This shit ain’t funny
People just crying
Too many suffering
Many people dieing
Dém just dey massacre
No make up-mascara
Government no send ur shakara
No go enter palava
One chance n’a wahala
No go wake up kasala
Cause if hin don burst-hin dun burst like flat tire
Omo moti binu-moti binu moti gbera
Tin ban ni visa moti ready lati japa
As u don know say kaki no be leather
If u don lose am naso u go chop am
Let’s live in love,peace harmony and unity
Let justice be served and skip d amnesty
Let’s for once feel d need for humanity
Not insanity not even calamity
Chorus
Tributes to 2020
R.i.p to those we lost
R.i.p to those we lost
Tributes to 2020
R.i.p to those we lost- (say what)
Shobamz mix
R.i.p to those we lost
Written by: Ogunyemi Temitayo Olamide olamzy

