Lyrics

Gentleman no fuckboy thing Badman back at it naaaa ai ai ai ai Don Dardah pon the microphone Kush wey don commot bag don go Oluwa Lo Ni Lo Ni By your grace we gon get money All this girls them go stop forming For me, For me Oluwa Lo Ni Lo Ni By your grace we gon get money All this girls them go stop forming For me, For me For me baby whine it up on me Baby shake it, drop it up on me Oh My baby baby Oh My baby baby Oluwa lo ni lo ni lo ni lo ni lo ni e e e (Say) There's always the guy with the ginger There's always the guy wey too sabi There's always the guy with the money There's always the guy with the ladies There's always the guy with the ginger There's always the guy wey too sabi Junaidu you dey you too sabi e e I thought if i had a lover Everything will be in order Finally compose forever eh Now I can't think straight Shawty got me insane Mehn I'm losing my brain Say shawty don't leave me oh no no Oluwa Lo Ni Lo Ni By your grace we gon get money All this girls them go stop forming For me, For me Oluwa Lo Ni Lo Ni By your grace we gon get money All this girls them go stop forming For me, For me Say pull up in a party in my mustang with Walid Bage (Bage) All the girls them dey rush we cause we getti money Pepperrempe, make we drink make we shengemenge Gat the dough like pepper pepper Sisi nene, pretty nene whine it for me make i give you pepper Ma Ma Pa Mi Na (Don Dardah) Ma Pa Mi Na (Ehhhh) Ma Pa Mi Na (Zaga) Oluwa Lo Ni Lo Ni By your grace we gon get money All this girls them go stop forming For me, For me Oluwa Lo Ni Lo Ni By your grace we gon get money All this girls them go stop forming For me, For me They too dey form familiarity (No mind them, No mind them) They too dey form like they sabi me (No mind them, No mind them) My squad is a community (My mandem, My Mandem) Where my Gs from KD City (My mandem, My mandem) Ya ya ya ya ya You are on fire You I admire Baby girl you no dey tire Say with the goons you know we active Natural king don't need no practice The way you carry yourself so attractive And look at me girl I'm the captain Oh my God these are Semantics Cause you know you're too attractive for me You're too attractive, and your beauty is Intergalactic Oluwa Lo Ni Lo Ni By your grace we gon get money All this girls them go stop forming For me, For me Oluwa Lo Ni Lo Ni By your grace we gon get money All this girls them go stop forming For me, For me I'm the guy with the microphone (Woo) They kinda guy with the type of flow I got vibes that you need to know Man ah bad for them but they need to know Say your body i like baby Baby you're my vibe too baby Your body i like baby Baby shake for daddy Say you know how it feels like When I'm with you everything is alright baby You know how it feels like When I'm with you everything is alright baby I just wanna love you baby I don't want to let you go I just wanna love you baby Baby love me slow Oluwa Lo Ni Lo Ni By your grace we gon get money All this girls them go stop forming For me, For me Oluwa Lo Ni Lo Ni By your grace we gon get money All this girls them go stop forming For me, For me
Writer(s): Haidar Aliyu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out