Credits
COMPOSITION & LYRICS
Victor Obi
Songwriter
Lyrics
Yeah yeah yeah yeah, yeah, yeah yeah yeah yeah
Superwoman my lover (my lover)
Where you from I dey confuse
I know say dem dey rush you
Me I be rich dem dey rush me too
Like two three them go come my place
I go call my guys make dem come surface
If another **** wan' run am
I go call my guys dem go shock am
Another girl play me magic too
When she come around she be forming tush
Anything I buy she want am too
I get money I get love too
Mami just maintain
You don cause kolombo for my membrane
Yeah, Dubai dey for my gate
If you follow me we can just migrate o'wowo
Omo mi tata, nne solomu kei'naba
One two three I dey for you, 080 I dey all night (all night ooh)
Superwoman my lover (my lover)
Where you from I dey confuse
I know say dem dey rush you
Me I be rich dem dey rush me too
Like one two them go come my place
I go call my guys make dem come surface
If another **** wan' run am
I go call my guys dem go shock am
My paddy leave that girl
That your shawty na one kind girl
I tell her go down she go down low
She no go leave me for man wey low
Hold me tight ooh, hold me tight ooh
Never ever leave my side ooh
I go Congo I go Togo dem no fit ever be like you ooh
Sapa no good ooh make I hustle make I give my baby ooh
Owu no good ooh make I hustle make I give my baby ooh
Oh my African baby (my bobo)
Superwoman my lover baby
Oh oh oh baby, oh na na my baby ooh
Superwoman my lover (my lover)
Where you from I dey confuse
I know say dem dey rush you
Me I be rich dem dey rush me too
Like two three them go come my place
I go call my guys make dem come surface
If another **** wan' run am
I go call my guys dem go shock am
When you dey hustle I wan dey with you
So when you dey ball I go dey with you
Call me for phone I go come for you, come for you, come for you
When you dey hustle I wan dey with you
So when you dey ball I go dey with you
Call me for phone I go come for you, fly for you, come for you
Another girl play me magic too
When she come around she be forming tush
Anything I buy she want am too
I get money I get love too
Written by: Victor Obi

