Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Khidian
Khidian
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Victor Obi
Victor Obi
Songwriter

Lyrics

Aiye!!!!!!!!
Hello!
Shey you dey get this money ?
Cos if e no dey and maga no pay
Sapa fit to turn you to zombie
Another day and another struggle
Make the blessing dey double
If you grind you go burble
When the money come say make you humble
You cannot be unlucky everyday
So far you dey work you go see your pay
And if you dn try, say you kn fail
Make you try again
Say I just want to free my mind free my mind oo
Oh Make I free my mind free my mind say
Oh make I free my mind free my mind
Oh make I free my mind
“ where the money dey “
“ show me the money oo”
“ where the money dey “
“ show me the money oo”
“ where the money dey “
“ show me the money oo”
Where the money dey ?
Zelle money no fit buy you lambo
Wire money go buy you rari
I need update na why I dey try
I still dey grind oo
Cos I dey grind
For some time
For a very long time I no see pay
I dn try I dn work
Lagos boy wey strong no dey cap
Oh Abba Father this sh*t is getting harder
For my country say things are getting badder
We no dey lap for inside bus
And if you go dey cap dem go knack you shot
Say I just want to free my mind free my mind oo
Oh Make I free my mind free my mind say
Oh make I free my mind free my mind
Oh make I free my mind
“ where the money dey “
“ show me the money oo”
“ where the money dey “
“ show me the money oo”
“ where the money dey “
“ show me the money oo”
Where the money dey ?
Abobi shey jeje
If you dey find money shey jeje
Making money is easy
As long as you’re consistent
You cannot be unlucky everyday
So far you dey work you go see your pay
And if you dn try, say you kn fail
Make you try again
“ where the money dey “
“ show me the money oo”
“ where the money dey “
“ show me the money oo”
“ where the money dey “
“ show me the money oo”
Where the money dey ?
Written by: Victor Obi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...