album cover
Jowo
album cover
00:00
00:10
00:40
00:50
01:10
01:20
01:30
01:45
02:05
02:10
02:15
02:25
02:30
02:45
00:00
02:56
Past 7 Days
Jowo was discovered most frequently at around 10 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
My baby jo, jo
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo
[Verse 1]
One time, tiri gbosa for the two person wey born you
I no go wan to try to lose you, chai they no born me well
I no fit tire for your matter, lai lai say I no do
Suddenly man ah calm down man down for only you, yeah
[PreChorus]
Many, many man dey try to whine you
I no really mind they just dey whiney
Many, many gyal dey try to whine me
Baby, no go whine, dem just dey whiney
Many, many man dey try to whine you
I no really mind they just dey whiney
Many, many girl dey try to whine me
Baby, no go whine, dem just dey whiney
[Chorus]
So me say jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, raga bo mi
Jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby
[Chorus]
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo
[Verse 2]
Amina, zo mana
Answer me jo, che si mina
E be like you be my destiny na
This kinda love e no dey similar
Amina mutumiya
Mo la e gan, gbo temi na
No, no, no mi, ori ka kiri mu
Su mo mi girl, baby, speak to me now
[PreChorus]
Many, many man dey try to whine you
I no really mind they just dey whiney (Oh make they no dey whine you)
Many, many girl dey try to whine me
Baby no go whine, dem just dey whiney
Many, many man dey try to whine you
I no really mind they just dey whiney (Oh make they no dey whine you)
Many, many girl dey try to whine me
Baby no go whine, dem just dey whiney
[Chorus]
So me say jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, raga bo mi
Jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, raga bo mi
[Chorus]
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo
[Chorus]
Magic Boy, take it easy on the beat
Written by: David Adeleke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...