album cover
Leg Over
album cover
00:00
00:05
00:10
00:20
00:25
00:30
00:35
00:55
01:10
01:15
01:20
01:30
01:45
02:00
02:05
02:15
02:40
02:45
03:05
00:00
03:18
Past 7 Days
Leg Over was discovered most frequently in the first few seconds of the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
Zaggadat
Dem come, body tan tan
It's your boy Eazi
It's E Kelly
[Verse 1]
My baby dey confuse me, oh, with her bum bum
Wey she get a guy wey dey send her money from London, mmm
She dey see me like a "Johnny Just Come", yeah
When monkey dey work eh, baboon e just dey chop
[PreChorus]
Me a go chop all the waakye
As long as you give me my portion
Baby, make you no dey rush eh
A beg make you treat me with caution
[Chorus]
Leg over
My baby gimme leg over, eh-heh
Hang over
Baby she dey gimme hang over, eh-eh
Leg over
My mama give me leg over, eh-eh
Game over
She dey come gimme game over, ah
[Verse 2]
Eh, I dey confuse, I dey confuse
When you turn around baby you dey make I confuse
You Douala like a, a Cameroon
Mesmerize the boy and baby make I confuse
Commando, you be commando
You dey command the boy with overload
Yeh, yeh, I no fit stand alone
I must call my guy before rendezvous
[PreChorus]
Me a go chop all the waakye
As long as you give me my portion
Baby, make you no dey rush eh
A beg make you treat me with caution
[Chorus]
Leg over
My baby gimme leg over, eh-heh
Hang over
Baby she dey gimme hang over, eh-eh
Leg over
My mama give me leg over, eh-eh
Game over
She dey come gimme game over, ah
[Verse 3]
It's your boy, Eazi
[Verse 4]
Eh, my baby dey distract me, oh, with her bum bum
Wey she get a guy wey dey send her money from London, mmm
She dey see me like a "Johnny Just Come", yeah (Zaggadat)
When monkey dey work eh, baboon he just dey chop
[PreChorus]
Me a go chop all the waakye
As long as you give me my portion
Baby, make you no dey rush eh
A beg make you treat me with caution
[Chorus]
Leg over
My baby gimme leg over, eh-heh
Hang over
Baby she dey gimme hang over, eh-eh
Leg over
My mama give me leg over, eh-eh
Game over
She dey come gimme game over, ah
[Outro]
Eh, I dey confuse, I dey confuse
When you turn around baby you dey make I confuse
You Douala like a, a Cameroon
Mesmerize the boy and baby make I confuse
Mmm commando, you be commando
You dey command the boy with overload
Yeah yeah I no fit stand alone
I must call my guy before rendezvous
Written by: Emmanuel Kelechi Nwosu, Oluwatosin Oluwole Ajibade
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...